Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

This is content😂😂😂

28,441 просмотров • 2 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 29

Фото профиля DANNY-ACE
DANNY-ACE2 дней назад

Some girls dey wey dump pass this girl sha

Фото профиля Moses
Moses2 дней назад

Na once my pikin burst laugh 😂

Фото профиля Miracle🤠
Miracle🤠2 дней назад

Omo my generation don finish 😢...not funny tho

Фото профиля Ezennaya🧊
Ezennaya🧊2 дней назад

God forbid I date this type of dull girl

Фото профиля Law'd meriq
Law'd meriq2 дней назад

I've come to a conclusion, everybody don craze including frank babe😂😂

Фото профиля the_onlyson🦜
the_onlyson🦜2 дней назад

This na olodo ordinary bicycle you no Sabi spell but you dey claim say you dey sweet ode🤣

Фото профиля Fame
Fame2 дней назад

Dem don use this one, see as the werey dey laugh 😂 she no fit spell bicycle 🚲 😂 and she no know wetin dem dey call international dishes 😭 like WTF 😒😂

Фото профиля rollydapz
rollydapz2 дней назад

Omo dull girl All dis girls wey no write junior weac wey stop school for jss1

Фото профиля azed69autos_MANAGER
azed69autos_MANAGER2 дней назад

Nothing is upstairs

Фото профиля marvel mighty
marvel mighty2 дней назад

Justmira AYEE TI BAJE 🤣🤣🤣

Фото профиля marvel mighty
marvel mighty2 дней назад

I can't date a "broke guys"

Фото профиля Omoaloba18
Omoaloba182 дней назад

Once most of this gender don see wig wear finish like this nothing dey remain for their head ...see as this one dey mumu herself 🤦

Фото профиля Iam Sammiano🤍💚
Iam Sammiano🤍💚2 дней назад

Otele according to Nosa Rex😂

Фото профиля Plato's Cousin
Plato's Cousin2 дней назад

Once she heard 5k her brain wake up.

Фото профиля Stachura Rose
Stachura Rose2 дней назад

This type no enter class nau no be this type u suppose stop

Фото профиля Ghost 101
Ghost 1012 дней назад

Frank see watin you they date God forbid

Фото профиля woloko
woloko2 дней назад

‘I’m a girly vibes” Nah dem be this 😂

Фото профиля Martin G Gar
Martin G Gar2 дней назад

This one na open legs collect Gbola

Фото профиля The Corner Flag 🚩
The Corner Flag 🚩2 дней назад

This one no get sense 😂 😕

Фото профиля Divine Grace
Divine Grace2 дней назад

Olodo

Фото профиля Iam Sammiano🤍💚
Iam Sammiano🤍💚2 дней назад

Una Sabi date rubbish sha

Фото профиля 𝐁𝐥𝐢𝐧𝐤𝐬𝟒𝐫𝐞𝐚𝐥✰🦅
𝐁𝐥𝐢𝐧𝐤𝐬𝟒𝐫𝐞𝐚𝐥✰🦅2 дней назад

nothin dey this ones head pass wigs, iphone and nyash

Фото профиля JoeJoe goblow when time reach
JoeJoe goblow when time reach2 дней назад

Abazz this thing pass content ohh

Фото профиля 𝙾𝚕𝚒𝚟𝚎𝚛 𝙼𝙱𝙶🥷🍁
𝙾𝚕𝚒𝚟𝚎𝚛 𝙼𝙱𝙶🥷🍁2 дней назад

Dumb and dull girls full street

Фото профиля Super Utd
Super Utd2 дней назад

Nothing you fit tell me, na Akure babe be this 😂

Фото профиля October 🍂
October 🍂2 дней назад

😂😂

Фото профиля Roland Chi.......
Roland Chi.......2 дней назад

Currently married to a marryer 🤣

Фото профиля Excala 🇵🇹
Excala 🇵🇹2 дней назад

Lol.🤣🤣

Фото профиля kenny
kenny2 дней назад

This babe is so dull bro😂😂😂