正在加载视频...

视频加载失败

This is content😂😂😂

28,441 次观看 • 2 天前 •via X (Twitter)

29 条评论

DANNY-ACE 的头像
DANNY-ACE2 天前

Some girls dey wey dump pass this girl sha

Moses 的头像
Moses2 天前

Na once my pikin burst laugh 😂

Miracle🤠 的头像
Miracle🤠2 天前

Omo my generation don finish 😢...not funny tho

Ezennaya🧊 的头像
Ezennaya🧊2 天前

God forbid I date this type of dull girl

Law'd meriq 的头像
Law'd meriq2 天前

I've come to a conclusion, everybody don craze including frank babe😂😂

the_onlyson🦜 的头像
the_onlyson🦜2 天前

This na olodo ordinary bicycle you no Sabi spell but you dey claim say you dey sweet ode🤣

Fame 的头像
Fame2 天前

Dem don use this one, see as the werey dey laugh 😂 she no fit spell bicycle 🚲 😂 and she no know wetin dem dey call international dishes 😭 like WTF 😒😂

rollydapz 的头像
rollydapz2 天前

Omo dull girl All dis girls wey no write junior weac wey stop school for jss1

azed69autos_MANAGER 的头像
azed69autos_MANAGER2 天前

Nothing is upstairs

marvel mighty 的头像
marvel mighty2 天前

Justmira AYEE TI BAJE 🤣🤣🤣

marvel mighty 的头像
marvel mighty2 天前

I can't date a "broke guys"

Omoaloba18 的头像
Omoaloba182 天前

Once most of this gender don see wig wear finish like this nothing dey remain for their head ...see as this one dey mumu herself 🤦

Iam Sammiano🤍💚 的头像
Iam Sammiano🤍💚2 天前

Otele according to Nosa Rex😂

Plato's Cousin 的头像
Plato's Cousin2 天前

Once she heard 5k her brain wake up.

Stachura Rose 的头像
Stachura Rose2 天前

This type no enter class nau no be this type u suppose stop

Ghost 101 的头像
Ghost 1012 天前

Frank see watin you they date God forbid

woloko 的头像
woloko2 天前

‘I’m a girly vibes” Nah dem be this 😂

Martin G Gar 的头像
Martin G Gar2 天前

This one na open legs collect Gbola

The Corner Flag 🚩 的头像
The Corner Flag 🚩2 天前

This one no get sense 😂 😕

Divine Grace 的头像
Divine Grace2 天前

Olodo

Iam Sammiano🤍💚 的头像
Iam Sammiano🤍💚2 天前

Una Sabi date rubbish sha

𝐁𝐥𝐢𝐧𝐤𝐬𝟒𝐫𝐞𝐚𝐥✰🦅 的头像
𝐁𝐥𝐢𝐧𝐤𝐬𝟒𝐫𝐞𝐚𝐥✰🦅2 天前

nothin dey this ones head pass wigs, iphone and nyash

JoeJoe goblow when time reach 的头像
JoeJoe goblow when time reach2 天前

Abazz this thing pass content ohh

𝙾𝚕𝚒𝚟𝚎𝚛 𝙼𝙱𝙶🥷🍁 的头像
𝙾𝚕𝚒𝚟𝚎𝚛 𝙼𝙱𝙶🥷🍁2 天前

Dumb and dull girls full street

Super Utd 的头像
Super Utd2 天前

Nothing you fit tell me, na Akure babe be this 😂

October 🍂 的头像
October 🍂2 天前

😂😂

Roland Chi....... 的头像
Roland Chi.......2 天前

Currently married to a marryer 🤣

Excala 🇵🇹 的头像
Excala 🇵🇹2 天前

Lol.🤣🤣

kenny 的头像
kenny2 天前

This babe is so dull bro😂😂😂