Loading video...
Video Failed to Load
This is content, wait for the last part. ๐๐
34 Comments

This one gan na Judas๐

Guy on red has never liked Ben 10 ๐

Edo to the world with doings ๐๐๐๐๐๐

Na vex I Dey vex as I Dey watch this thing

"drink beer, so that you go fit bear things with me" ๐๐๐ I wept ๐

Sabinus de learn where dix boys de Their content bad ๐๐

Na this guy wey drop bottle carry another one gangan be Judas pass among all of them. He push am enter freeway come later comot shock for him tire ๐

He no still package this one

Anything wey you dey do for this life, try and avoid fฤke life.

This guy na werey๐๐

All of dem are shameless sha lol

She dey drink star ke๐

This girl nanshe act pass

He was embarrassed in all angles๐๐๐๐๐

Shebi you dey drink beer ๐บ na,so that you fit bear things with me..I like that line

Benin City ๐๐๐๐

Is this supposed to be funny?

Leave am make I k!ll am by myself ๐คฃ ๐

Omo ntin funny here o

I fit die on top your matter eeehhhh๐

Bruh don forget brotherhood code

Omo e don tay wey I see these guys content o ๐

Bro code ๐

Na wetin fine girl for benin resemble b dat ๐ญ

๐๐๐

Do all the road for Bini but the area you de road no de

Sha you day drink ๐น bear make you day bear thing with me ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Wetin man do man!! ๐คฃ

Broke man.. ๐คฃ๐คฃ

Please who knows the name of the song played when the guy arrived in a black jeep?

Omo the guy say make shame no allow am look here ๐

๐๐๐

โI no really need that information, na money I dey afterโ ๐ญ

Too many twists ๐คฃ
