正在加载视频...
视频加载失败
Wait for the last part. Ema just wan tear 5star cloth🤦🏽♂️😭😂😂
12,782 次观看 • 1 天前 •via X (Twitter)
36 条评论

@gucciboy61555 If una see me for space again make una kee me.

Omo EMA na werey 😂😂😂

Na confirm f00l 😂

Ema nah werey

The guy just useless

Ema get bad mouth o

@Dharmilolarr01 Why i miss this space 🛑🤦🤦

You people aren’t serious 😭🤣🤣

Ema na werey 😂😂😂😂😂

Werey 😂🤣

😭😭😂😂😂the last part too funny me guy

Esam on it again 😂😂 Omo wereyy

@niff_wizzy 😭😭😂😂😂

This guy no Dey well informed ooh . The last payout of tomorrow is accrued payment which everyone would be paid despite being below minimum or not.

Dem dey vex ooo

@ambuikem Cooked!

@emadeyforyou you get bahd mouth 😁😁😁

😂😂😂

😂 the last question

Almanjiri space

He dey wait for elon more

That song at the end 😭😭😭😂😂😂😂

Interesting

Yesterday space wey I put on speaker for joint 😂😂😂😂😂😂

@LilyjoeBae 😭😭😭

Lmao 🤣

@imhugeone 😂😂😂😂😂

😂😂

Pour me water 😂

I like this mix o😭😭😭😭

Elon don give am too much hope

Make him go sell that him bike fess 😂

Ema dey talk oo 😭😭

Hmm

😂😂

Guys you Sabi editing ahswear 😂😂
