Loading video...
Video Failed to Load
This is not a joke o 😭😭😭🤧
48,266 views • 3 months ago •via X (Twitter)
34 Comments

My heart just dey do gbim gbim for every Croatia counter or attack But I no fit shout so as not to wake people in the neighborhood 🤣🤣🤣 The battle we fought this midnight enhhh, no be small

Congratulations to me bro. I nearly faint 😂😂😂😂

Bro I off my phone when Croatia score 😹 was trying to sleep but 5mins later the sleep no come cos my mind de with Ronaldo na once I on my phone again😭😭 this thing don de look like cult initiation

Guy from first minutef I dey shake like a tiger Gen. Make Ororo do fast retire abeg

Argentina and Portugal will lose fans once both bandits retire

France and Spain Dey front… una heart Don dey go through stress for the easiest of the tests 😂😂😂😂😂

Ref almost doubled the extra 10 minutes God go take that man for trying to finish me

Omo.. I just dey drink electrolytes while watching make I no faint. 😂

omo as dem score that first goal…i kuku off phone first

Remain small dem go admit plenty people tonight 😭😭😭

Today is my birthday. Second time he’s scoring on my birthday. RIP Diogo Jota

I need that congratulations oooo I just dey pray say make God no disgrace us today Because my chest

Omo my heart was racing the whole game especially at the extra time given. The ref refused to blow his whistle, Omo I was angry only for Croatia to score I wan craze. Thank God for VAR

Wetin want carry us go support Portugal before? As Ronaldo sign out like this, me sef don sign out.

Congratulations to us

Omo my guy I suffer oh😭

I just wake up from death now 💔

Mention that he scored a penalty

Omo na last night I really gbadun my heart. The work e dey do for inside my chest no be here. The guy dey try true true. Last night alone pass all the cardio I don do for this life.

@OkoroChukwudi27 I Dey shout for my neighbors for midnight 😭😭

I don already dey cry,the referee was something else 😂

For a match that was clearly robbed

Omo my heart day my mouth during that extra time

This Ronaldo really tie us for one shrine 😂😂 how my heart go Dey beat like that like say nah arsenal Dey lose

I stopped watching, I didn’t even see the Ramos goal in real time. Make I no Kpai

Omo e no easy ooo😂😂😂

Record just start dem never see anything 🙂..........STEP BY STEP Vamosss

I no gree watch am. I just Dey check livescores 😭😭😭

Rd 32 na play off jare .. na rd16 knockout Dey start 🤣🤣

Omo, I nearly get BP last, woke up and checked the scoreline and it was 1 :0 against Portugal; my heart nearly Left me 🤣🤣🤣🤣

Na to go check my blood pressure o

What if we win 🏆 🥹🙏🏾

Fr 😂😂😂

😂 highest principalities
Related Videos
Sensitive content
it's a joke it's a joke 😭😭😭😭😭😭
P*
345,709 views • 10 months ago
