Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

This is shameful ☝️🏧

302,507 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)

35 Yorum

CoastalX profil fotoğrafı
CoastalX1 ay önce

We still have that kind of mumu guy self 🤣 very painful bro

Ladex001🕊🔥 profil fotoğrafı
Ladex001🕊🔥1 ay önce

Na ODUMODU own pain me pass that guy too foolish black akara make me odumodu black native

Aondodoo Tsaaior profil fotoğrafı
Aondodoo Tsaaior1 ay önce

Recruit this man into the Nigeria army 🪖 let him die for Nigerians I love this guyyy 😂😂😂🤣🤣🤣🤣

Comrade Omoyoma Emmanuel profil fotoğrafı
Comrade Omoyoma Emmanuel1 ay önce

Love makes a man do things many see as foolish. Jacob worked extra years for Rachel. Rachel waited for for him, keeping her virginity. So, it's not out of place or wrong for a man to wait for his or her love.

Nelson 🪐 😮‍💨 profil fotoğrafı
Nelson 🪐 😮‍💨1 ay önce

Gehgeh, don't waste your time and energy with these 80% of Nigerians who have decided to be mumu till dem die comot for this earth.

Samvic Reacts🤍🦅 profil fotoğrafı
Samvic Reacts🤍🦅1 ay önce

GehGeh wetin you put for your eyes like that 😂

Omogoriola 🎗💫 profil fotoğrafı
Omogoriola 🎗💫1 ay önce

No be only Dey ashamed of him prof Infact he’s a disgrace to brotherhood, them suppose crucify him

Pellamoni profil fotoğrafı
Pellamoni1 ay önce

Geh Geh I too love you, nor mad abeg , mesef wan mad for here o

Victor profil fotoğrafı
Victor1 ay önce

If u look the man well u go see say nah foolish man cuz how u go wait fr woman for complete six years

TechKid🖥🇧🇪 profil fotoğrafı
TechKid🖥🇧🇪1 ay önce

Omo I don dey rethink this my female friend wey put me for friend zone Na to unfriend ham oo

@Big shey profil fotoğrafı
@Big shey1 ay önce

Very shameful useless man Toto way another man done disable your whore wife still insulted you in public waiting 6 years and you wasted ur hard earned money to settle down A BiG Shame to the society is You..

Dkruz profil fotoğrafı
Dkruz1 ay önce

Alchemy of Shame, Shame of Thrones, Squid Shame, Manishame, Lord of Shame, Shame Before Flowers, Mortal Shamebat, Avatar: The Last Shamebender, Shamebumps, The Walking Shame, Attack on Shame, Spider-Shame: Into the Shame-Verse, Black Panther: Wakanda Forever Shame.😅😅😅😅

YUM 💨♌️ profil fotoğrafı
YUM 💨♌️1 ay önce

The first line 😭😂💔 “you see the condition wey Toto put you”

Ugly Nation profil fotoğrafı
Ugly Nation1 ay önce

@official_Gegeh na Ubeku e need 🙂🫴 Until Ubeku hook for e neck e no go normal 🙂🫴 Time to market Ubeku 😂😂

Joseph Swiss profil fotoğrafı
Joseph Swiss1 ay önce

Tinubu should recruit this man (ODUMODUBLACK) into the Nigerian army let him go and die for Nigeria 🇳🇬 😂 ~ Geh-Geh

Adebesin Damilola peter profil fotoğrafı
Adebesin Damilola peter1 ay önce

Retirement plan

callonbossladyv profil fotoğrafı
callonbossladyv1 ay önce

GehGeh no be toto matter dey ground now the country is bleeding

Big_bash😬 profil fotoğrafı
Big_bash😬1 ay önce

There’re a lot of meme from this video 🤣

Pellamoni profil fotoğrafı
Pellamoni1 ay önce

Geh Geh e touch me as e touch you

Pellamoni profil fotoğrafı
Pellamoni1 ay önce

Odumodu na my guy wy don fuck up, I tire o die for Nigerian Army o

mubarak🪖 profil fotoğrafı
mubarak🪖1 ay önce

If you no advice us who will 😞

Bright West profil fotoğrafı
Bright West1 ay önce

Weti she talk? I no even hear her well

Lehmbo profil fotoğrafı
Lehmbo1 ay önce

Meme wey dey this video reach 50 😂 😂😂

BUIKE 💙❤️ profil fotoğrafı
BUIKE 💙❤️1 ay önce

Lol Baba of wisdom has taught us something.. Bro so marriage is about keeping value. E better make l buy Mutual Funds from Piggyvest

Just As E Be profil fotoğrafı
Just As E Be1 ay önce

Abeg make person translate wetin she talk

PELUM!🎱💔 profil fotoğrafı
PELUM!🎱💔1 ay önce

GehGeh… I too love you.. ever since I don Dey follow your advice, I just dey glow for brain

Sunday Cyprel profil fotoğrafı
Sunday Cyprel1 ay önce

Thank God Gehgeh don see am, please help me enter the guy well well. E just dey vex me since these days.

sosa profil fotoğrafı
sosa1 ay önce

after toto don lose alignment 😂😂

Ophicial Uchenna profil fotoğrafı
Ophicial Uchenna1 ay önce

I think the lady used him as a retirement plan

tinubu babe sugar boy 😈 profil fotoğrafı
tinubu babe sugar boy 😈1 ay önce

New sound for snap Dom fallout 😂😂

Master Prosper profil fotoğrafı
Master Prosper1 ay önce

My heart is bleeding for he so sorry for he

David Omokheowa profil fotoğrafı
David Omokheowa1 ay önce

Make them recruit @Odumodublvck_ for Nigeria army asap! 😂😂😂

Pellamoni profil fotoğrafı
Pellamoni1 ay önce

Nor be say the toto go clean o, way better neat girls many outside..na him be super hero na

Himahculatha profil fotoğrafı
Himahculatha1 ay önce

😒😒😒😒

M-D Don profil fotoğrafı
M-D Don1 ay önce

Very stupid guy

Benzer Videolar