Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Your Girlfriend is Decèiving You☝️🏧
59,543 görüntüleme • 5 ay önce •via X (Twitter)
32 Yorum

Nothing even be sign of loyalty for where wom£n Dey. Anything fit sup anytime! No reason am my guy

What exactly you stand for baba... Everything na all about girls negativity😉 Talk something else jare

While chasing the bag live a low profile life leave woman wey no add value to ur life avoid luxury

Trust issues just dey increase everyday To see better loyal girl for this country no possible 😔😭

You have to take your financial life serious leave woman

Wahala for who get gf, baby mamas is the way 👌

GEH GEH IS NOT TRUE, MY GIRLFRIEND IS NOT DECEIVING ME

Cheers 🥂 to us wey no get GF 😂😂

@grok are all girls deceiving?

Person girlfriend dey visit me back to back, Wetin gehgeh talk na true all them hooks wey dey relationship 😂😂

Professor for a reason

Everytime woman matter everytime woman topic Una no dey talk about job vacancies ni

Gehgeh on it again oo here it naw 🤣🤣🤣😂😂

If her phone face down run for your life 😂

@Gehgeh you no go rest oh 😂

Na so u like am

Chai

My girlfriend is not decieving me 😂

Prosper and co put ya head down and listen 👂

So that our parents found true love with just faith and hope. Nowadays we even put everything in, just to make sure we find true love but no way. The Peer group has destroyed everything our culture has built for us. Even our guys who are rich do not settle for just one lady.

Women cheat more than men this days

You get sense my brr

I can't trust any woman till I die 😎,I never trust myself finish na to go trust daughters of Eve 😤 God forbid bad thing.

GEH GEH

Amen 🙏🙏 GEHGEH

I know 😅 na why I dey deceive other girls too

Geh Geh… where you Dey carry me go now…. Ehhh God

Sometimes i dey fill like say i no go live pass one day but God still dey man i just dey keep believing the only person where i dey think about na my mom she don try for me now na for me to work out thinks for myself i love you geh geh sometimes na your avaice dey keep me going

E go shock Una say gehgeh go soon do wedding

True talk bro

That's my Professor

The only woman that truly loves you is your mother...every other one na thief without gun 🤠🤠🤠🤠
Benzer Videolar
Sensitive content
4 signs your wife is an easy woman for other men to sleep with ☝️🏧
GehGeh
168,193 görüntüleme • 6 ay önce
