Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

This is shameful ☝️🏧

302,525 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

35 Kommentare

Profilbild von CoastalX
CoastalXvor 1 Monat

We still have that kind of mumu guy self 🤣 very painful bro

Profilbild von Ladex001🕊🔥
Ladex001🕊🔥vor 1 Monat

Na ODUMODU own pain me pass that guy too foolish black akara make me odumodu black native

Profilbild von Aondodoo Tsaaior
Aondodoo Tsaaiorvor 1 Monat

Recruit this man into the Nigeria army 🪖 let him die for Nigerians I love this guyyy 😂😂😂🤣🤣🤣🤣

Profilbild von Comrade Omoyoma Emmanuel
Comrade Omoyoma Emmanuelvor 1 Monat

Love makes a man do things many see as foolish. Jacob worked extra years for Rachel. Rachel waited for for him, keeping her virginity. So, it's not out of place or wrong for a man to wait for his or her love.

Profilbild von Nelson 🪐 😮‍💨
Nelson 🪐 😮‍💨vor 1 Monat

Gehgeh, don't waste your time and energy with these 80% of Nigerians who have decided to be mumu till dem die comot for this earth.

Profilbild von Samvic Reacts🤍🦅
Samvic Reacts🤍🦅vor 1 Monat

GehGeh wetin you put for your eyes like that 😂

Profilbild von Omogoriola 🎗💫
Omogoriola 🎗💫vor 1 Monat

No be only Dey ashamed of him prof Infact he’s a disgrace to brotherhood, them suppose crucify him

Profilbild von Pellamoni
Pellamonivor 1 Monat

Geh Geh I too love you, nor mad abeg , mesef wan mad for here o

Profilbild von Victor
Victorvor 1 Monat

If u look the man well u go see say nah foolish man cuz how u go wait fr woman for complete six years

Profilbild von TechKid🖥🇧🇪
TechKid🖥🇧🇪vor 1 Monat

Omo I don dey rethink this my female friend wey put me for friend zone Na to unfriend ham oo

Profilbild von @Big shey
@Big sheyvor 1 Monat

Very shameful useless man Toto way another man done disable your whore wife still insulted you in public waiting 6 years and you wasted ur hard earned money to settle down A BiG Shame to the society is You..

Profilbild von Dkruz
Dkruzvor 1 Monat

Alchemy of Shame, Shame of Thrones, Squid Shame, Manishame, Lord of Shame, Shame Before Flowers, Mortal Shamebat, Avatar: The Last Shamebender, Shamebumps, The Walking Shame, Attack on Shame, Spider-Shame: Into the Shame-Verse, Black Panther: Wakanda Forever Shame.😅😅😅😅

Profilbild von YUM 💨♌️
YUM 💨♌️vor 1 Monat

The first line 😭😂💔 “you see the condition wey Toto put you”

Profilbild von Ugly Nation
Ugly Nationvor 1 Monat

@official_Gegeh na Ubeku e need 🙂🫴 Until Ubeku hook for e neck e no go normal 🙂🫴 Time to market Ubeku 😂😂

Profilbild von Joseph Swiss
Joseph Swissvor 1 Monat

Tinubu should recruit this man (ODUMODUBLACK) into the Nigerian army let him go and die for Nigeria 🇳🇬 😂 ~ Geh-Geh

Profilbild von Adebesin Damilola peter
Adebesin Damilola petervor 1 Monat

Retirement plan

Profilbild von callonbossladyv
callonbossladyvvor 1 Monat

GehGeh no be toto matter dey ground now the country is bleeding

Profilbild von Big_bash😬
Big_bash😬vor 1 Monat

There’re a lot of meme from this video 🤣

Profilbild von Pellamoni
Pellamonivor 1 Monat

Geh Geh e touch me as e touch you

Profilbild von Pellamoni
Pellamonivor 1 Monat

Odumodu na my guy wy don fuck up, I tire o die for Nigerian Army o

Profilbild von mubarak🪖
mubarak🪖vor 1 Monat

If you no advice us who will 😞

Profilbild von Bright West
Bright Westvor 1 Monat

Weti she talk? I no even hear her well

Profilbild von Lehmbo
Lehmbovor 1 Monat

Meme wey dey this video reach 50 😂 😂😂

Profilbild von BUIKE 💙❤️
BUIKE 💙❤️vor 1 Monat

Lol Baba of wisdom has taught us something.. Bro so marriage is about keeping value. E better make l buy Mutual Funds from Piggyvest

Profilbild von Just As E Be
Just As E Bevor 1 Monat

Abeg make person translate wetin she talk

Profilbild von PELUM!🎱💔
PELUM!🎱💔vor 1 Monat

GehGeh… I too love you.. ever since I don Dey follow your advice, I just dey glow for brain

Profilbild von Sunday Cyprel
Sunday Cyprelvor 1 Monat

Thank God Gehgeh don see am, please help me enter the guy well well. E just dey vex me since these days.

Profilbild von sosa
sosavor 1 Monat

after toto don lose alignment 😂😂

Profilbild von Ophicial Uchenna
Ophicial Uchennavor 1 Monat

I think the lady used him as a retirement plan

Profilbild von tinubu babe sugar boy 😈
tinubu babe sugar boy 😈vor 1 Monat

New sound for snap Dom fallout 😂😂

Profilbild von Master Prosper
Master Prospervor 1 Monat

My heart is bleeding for he so sorry for he

Profilbild von David Omokheowa
David Omokheowavor 1 Monat

Make them recruit @Odumodublvck_ for Nigeria army asap! 😂😂😂

Profilbild von Pellamoni
Pellamonivor 1 Monat

Nor be say the toto go clean o, way better neat girls many outside..na him be super hero na

Profilbild von Himahculatha
Himahculathavor 1 Monat

😒😒😒😒

Profilbild von M-D Don
M-D Donvor 1 Monat

Very stupid guy

Ähnliche Videos