Loading video...
Video Failed to Load
This is too real 😂😂
585,268 views • 11 months ago •via X (Twitter)
44 Comments

Ur bro guide and u no wan make I guide?

Ohh wrong nah 😂😂

Me self go first fined update oo before that attention werey need 😂😂

Update is most important

E no pass like that

I dy tell you

Wealth first abeg

E no pass like that 😂

Swears 😂

Too reall, who woman epp 😂😂

@Khanstillday Update before woman matter

Long live, understanding gf 😀🙏

Your brother guide you no want make I guide

My ex junior brother 😹😹. Bro still texts me till today 🙂↔️

Too real 😂😂😂

😂😂

Update first abeg 😂

Very important 😂

😂

Your body na meatpie 😂

@Khanstillday 🤣 🤣 no be small thing men the see for this update oo

Update first 😂😂

@lagosbloq E no pass like that

Ajeh 😂😂

Omor na my babe dey gimme connection to guys oo😂..

Without that update .. how can there be dates .. 😂😂💔

Walai😭😂😂😂

@Acedouglas01 E real gannn

Nah this one no enter ! How you won collect update for my hand dey date my sister . Abeg boy code for naija Different Gon . May be for uptown sha .

😂 Dey babe na for there

Omolomo wey know wetin e dey find.

🤣

Omo my bea done tire for me me and e bro the chat like girlfriend and boyfriend but her na once in a moon

Baba dey find update ,this one dey find love 😂😂😂

Nah your bro gon be the real date 😂

Anything just to be updated 😂😂

Ah It’s “the wrong girl with the right father” that I know of o So “the wrong girl with the right brother”; that one sef dey??

Make she sef calma make em dey up to date so that she sef go enjoy😂😂

Babe you’re important but you see that update deh more important😀

Update first ooo my brother you hat make am o so you go fit buy your own bez too😂😂😂😂😂

Just try guide by any means necessary bro😂

Make I Dey with chairman Abeg

My sister keh you wan dey with my sister you wan spoil my sister's life

Wey he for don give am better doggy before he comes back
Related Videos
Sensitive content
I’m crying real ass tears, this is too cute😂😂😂😂😂 via Instagram: porkchopofficial
justasistertryingtotweet
891,002 views • 1 year ago
Sensitive content
When you’re forgetting you’re the side chick, this is too real 😂😂
David Of Fct🌝
70,058 views • 11 months ago
