Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

313,764 Aufrufe • vor 28 Tagen •via X (Twitter)

22 Kommentare

Profilbild von Sara
Saravor 28 Tagen

Why be say everything una won talk nah only ikorodu God fgo surprise you soon IKD go be mini island

Profilbild von Mike On-chain
Mike On-chainvor 28 Tagen

Dem go use him... He go suffer a lot 😂 Most of the guys are not nice

Profilbild von 𝕍𝕚𝕔𝕤𝕠𝕟𝕙𝕒𝕞 🐦‍🔥
𝕍𝕚𝕔𝕤𝕠𝕟𝕙𝕒𝕞 🐦‍🔥vor 28 Tagen

Nah wetin them do mohbad ooo

Profilbild von Richie’s Luxury
Richie’s Luxuryvor 28 Tagen

Too real

Profilbild von Yomi
Yomivor 28 Tagen

Why that begger kan Dey cover face tho😂😂😂

Profilbild von @dharmmyjadass💙💯
@dharmmyjadass💙💯vor 28 Tagen

No be this guy dey do that old man? 😂

Profilbild von Rough road🌪️
Rough road🌪️vor 28 Tagen

Text mi ni instagram 😂😂. O wise 😅😭

Profilbild von SHERIFFDEEN 🪖
SHERIFFDEEN 🪖vor 28 Tagen

na @DOUBLEGEEn4 be this 🤣🤣

Profilbild von Jiggy Elumelu
Jiggy Elumeluvor 28 Tagen

@DOUBLEGEEn4 Lol

Profilbild von OGiii
OGiiivor 28 Tagen

Igolowo tishagboo b4 this content ajeh

Profilbild von Blinkzx🚀⚡️
Blinkzx🚀⚡️vor 27 Tagen

They don use am upgrade

Profilbild von Ayó 'On God'⚡💥
Ayó 'On God'⚡💥vor 28 Tagen

😂

Profilbild von HANS
HANSvor 27 Tagen

Lmao😹

Profilbild von Durojaye olumide David
Durojaye olumide Davidvor 28 Tagen

@grok is this athe real young John's real profile

Profilbild von ~B.O.D~(jnr)
~B.O.D~(jnr)vor 28 Tagen

Music background anybody

Profilbild von MEEKY AREA BOY🦩
MEEKY AREA BOY🦩vor 28 Tagen

E go far 😂

Profilbild von Global 4real__#
Global 4real__#vor 27 Tagen

So nah him normal voice still be this.

Profilbild von ArorJoseph
ArorJosephvor 27 Tagen

Text me ni ori ig keh omo i die here ooo 😂😂😂

Profilbild von Mickynutmause
Mickynutmausevor 27 Tagen

This wherey short oooo 😂

Profilbild von PellzDre 🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿
PellzDre 🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿vor 27 Tagen

This bad PR Una dey give ikorodu, e come be like na another ikorodu dey wey I no sabi 😂😂

Profilbild von PELUMI ❄️
PELUMI ❄️vor 28 Tagen

Lmao 🤣

Profilbild von Santaroni 🦍
Santaroni 🦍vor 27 Tagen

Text me for instagram. One cleb tell me that year and I smile 😊

Ähnliche Videos