Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

This jam❤️🔥🔥🔥🔥🔥🔥

747,680 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

11 Kommentare

Profilbild von Wizkid FC
Wizkid FCvor 1 Jahr

Gbedu wey dey change atmosphere 🔥

Profilbild von Solar Heavy
Solar Heavyvor 1 Jahr

I promise you'll like this song

Profilbild von Akinsola
Akinsolavor 1 Jahr

Sha no get accident

Profilbild von Special
Specialvor 1 Jahr

Everybody go soon turn believers, this song tap no fear

Profilbild von ATL Jacob 🇺🇲🇳🇬
ATL Jacob 🇺🇲🇳🇬vor 1 Jahr

This guy fit don craze make we think say na cruise

Profilbild von P̺͆R̺͆I̺͆N̺͆C̺͆E̺͆ ~ C̺͆H̺͆A̺͆R̺͆M̺͆I̺͆N̺͆G̺͆
P̺͆R̺͆I̺͆N̺͆C̺͆E̺͆ ~ C̺͆H̺͆A̺͆R̺͆M̺͆I̺͆N̺͆G̺͆vor 1 Jahr

I like as na only you dey vibe to this thing we una sing.. You fit carry am go delta too make those ugheli and warri people help u dance on top am

Profilbild von BIGKAY 🎃🦅
BIGKAY 🎃🦅vor 1 Jahr

Why you never die?

Profilbild von Abdulrahman Ayodeji
Abdulrahman Ayodejivor 1 Jahr

They suppose add voice note part for this X I wan swear for this fuuuu

Profilbild von Cooker
Cookervor 1 Jahr

Another flop after morayo

Profilbild von comradeCarter 🧟‍♂️🌿🏅
comradeCarter 🧟‍♂️🌿🏅vor 1 Jahr

Guy you just de wet my screen haba

Profilbild von Asiwaju Of Port Harcourt
Asiwaju Of Port Harcourtvor 1 Jahr

Your song be like primary school anthem 😂😂😂

Ähnliche Videos