Loading video...
Video Failed to Load
This Jarvis appreciation post is so emotional🥹
10 Comments

SEUÑ1 year ago
If dem born Jarvis well make she leave peller

DAMI FOREIGN🥶1 year ago
Wetin you go do?

Obinna1 year ago
The man that wants to collect her from peller is busy somewhere monitoring her comeback

NANCY🌺🌸1 year ago
Wetin Peller Dey translate😂

DAMI FOREIGN🥶1 year ago
Na mumu boy😂

Cleverly 💐1 year ago
This girl no deserve peller, na me deserve her

IsangCEOekong1 year ago
Everything I've heard about this guy is always negative but this still picture here gives him a space in my heart ❤️

SOPHIE🦋1 year ago
Aswear Peller na better boyfriend

Rosemary1 year ago
This is so emotional, I pray for her quick recovery

Jsam2k51 year ago
they don’t have parents???

