Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

This kind prank fit cause issue 😂

249,932 views • 1 year ago •via X (Twitter)

11 Comments

Lola's profile picture
Lola1 year ago

Wahala go dey him own, some people will just go and find it 😂

Solar Heavy's profile picture
Solar Heavy1 year ago

does this song fit Miami

Lameda's profile picture
Lameda1 year ago

This guy dey find trouble

Gidah's profile picture
Gidah1 year ago

Na that RED YANSH wey pass I just love for this video 😔😹

FobeCyril's profile picture
FobeCyril1 year ago

God save say no be trouble person wey run comot house, she for don sample him face

PRETTY GOLD 1's profile picture
PRETTY GOLD 11 year ago

Everything he saying is about the girl

Matrix🥷's profile picture
Matrix🥷1 year ago

All this ones nor concern me..Una see that GLE?

PRIME CHIEF 🇧🇪's profile picture
PRIME CHIEF 🇧🇪1 year ago

Nah the data pain her pass

FrankStyles's profile picture
FrankStyles1 year ago

I swr the girl nah vibe too 😂😂😂

Prominence😍😍😍's profile picture
Prominence😍😍😍1 year ago

This one na content no be prank

Deevy's profile picture
Deevy1 year ago

Na only me see that GLE wey pass just now

Related Videos

With this kind yansh...i no fit repent o 😂😂😂😂
0:21

Sensitive content

With this kind yansh...i no fit repent o 😂😂😂😂

Cleverly 💐

261,100 views • 9 months ago