Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

This kind prank fit cause issue 😂

249,932 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

11 Kommentare

Profilbild von Lola
Lolavor 1 Jahr

Wahala go dey him own, some people will just go and find it 😂

Profilbild von Solar Heavy
Solar Heavyvor 1 Jahr

does this song fit Miami

Profilbild von Lameda
Lamedavor 1 Jahr

This guy dey find trouble

Profilbild von Gidah
Gidahvor 1 Jahr

Na that RED YANSH wey pass I just love for this video 😔😹

Profilbild von FobeCyril
FobeCyrilvor 1 Jahr

God save say no be trouble person wey run comot house, she for don sample him face

Profilbild von PRETTY GOLD 1
PRETTY GOLD 1vor 1 Jahr

Everything he saying is about the girl

Profilbild von Matrix🥷
Matrix🥷vor 1 Jahr

All this ones nor concern me..Una see that GLE?

Profilbild von PRIME CHIEF 🇧🇪
PRIME CHIEF 🇧🇪vor 1 Jahr

Nah the data pain her pass

Profilbild von FrankStyles
FrankStylesvor 1 Jahr

I swr the girl nah vibe too 😂😂😂

Profilbild von Prominence😍😍😍
Prominence😍😍😍vor 1 Jahr

This one na content no be prank

Profilbild von Deevy
Deevyvor 1 Jahr

Na only me see that GLE wey pass just now

Ähnliche Videos