Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
This kind prank fit cause issue 😂
11 Yorum

Lola1 yıl önce
Wahala go dey him own, some people will just go and find it 😂

Solar Heavy1 yıl önce
does this song fit Miami

Lameda1 yıl önce
This guy dey find trouble

Gidah1 yıl önce
Na that RED YANSH wey pass I just love for this video 😔😹

FobeCyril1 yıl önce
God save say no be trouble person wey run comot house, she for don sample him face

PRETTY GOLD 11 yıl önce
Everything he saying is about the girl

Matrix🥷1 yıl önce
All this ones nor concern me..Una see that GLE?

PRIME CHIEF 🇧🇪1 yıl önce
Nah the data pain her pass

FrankStyles1 yıl önce
I swr the girl nah vibe too 😂😂😂

Prominence😍😍😍1 yıl önce
This one na content no be prank

Deevy1 yıl önce
Na only me see that GLE wey pass just now
