正在加载视频...

视频加载失败

This kind prank fit cause issue 😂

250,156 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

11 条评论

Lola 的头像
Lola1 年前

Wahala go dey him own, some people will just go and find it 😂

Solar Heavy 的头像
Solar Heavy1 年前

does this song fit Miami

Lameda 的头像
Lameda1 年前

This guy dey find trouble

Gidah 的头像
Gidah1 年前

Na that RED YANSH wey pass I just love for this video 😔😹

FobeCyril 的头像
FobeCyril1 年前

God save say no be trouble person wey run comot house, she for don sample him face

PRETTY GOLD 1 的头像
PRETTY GOLD 11 年前

Everything he saying is about the girl

Matrix🥷 的头像
Matrix🥷1 年前

All this ones nor concern me..Una see that GLE?

PRIME CHIEF 🇧🇪 的头像
PRIME CHIEF 🇧🇪1 年前

Nah the data pain her pass

FrankStyles 的头像
FrankStyles1 年前

I swr the girl nah vibe too 😂😂😂

Prominence😍😍😍 的头像
Prominence😍😍😍1 年前

This one na content no be prank

Deevy 的头像
Deevy1 年前

Na only me see that GLE wey pass just now

相关视频