Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

This man and his advice 😂

140,651 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

10 Kommentare

Profilbild von Chuks Ohax
Chuks Ohaxvor 1 Jahr

He is making sense sha 😌🔥

Profilbild von Rock Paper Sizzle
Rock Paper Sizzlevor 2 Jahren

💪If you're seeing this, it must mean you support Trump. 👏 Let us help you show it. ✅ Classic, Tough, Real American Gear Here:

Profilbild von Femi Cole
Femi Colevor 1 Jahr

This guy's conceptions of how life supposed be.. Abeg let's give it a short..🤣🤣

Profilbild von Jidenna Charles
Jidenna Charlesvor 1 Jahr

Make this guy dey take am easy abeg 😂

Profilbild von Mz.Lynnx
Mz.Lynnxvor 1 Jahr

Na Ijaw and Ikwerre men lifestyle be that 🤣😂🤣😂, all they is tie wrapper and play draught every morning till evening while the women go to hustle for them.

Profilbild von #UNITED (Yagba 1st Son)🇳🇬 🇸🇨
#UNITED (Yagba 1st Son)🇳🇬 🇸🇨vor 1 Jahr

The second one make sense but this guy cracks me up FR 😂😂🤣

Profilbild von 👑£mmz⚡Online💰
👑£mmz⚡Online💰vor 1 Jahr

Anybody wey dey take this guy serious make em no try cross to 2025 with that mindset If a woman should be the one providing for you like you said, what now made you the head of the family?

Profilbild von Mustapha Muhammed
Mustapha Muhammedvor 1 Jahr

Kaiiiiiiiiii this guy don pore spit for my face😂😂

Profilbild von Prince
Princevor 1 Jahr

This gehgeh guy na serious menace🤣🤣🤣 but some sense still Dey sha😂

Profilbild von Iy SOSA
Iy SOSAvor 1 Jahr

GheGhe dit don mad 😠 But you see da second advice ... never please anybody with your money 💯 dat one enter

Ähnliche Videos