Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
This man 😂
762,337 просмотров • 5 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 42

Auntie Maggie go Dey hear am steady for this man hand 😭😭🤣🤭

😂

Our First Lady go don tire for this man I swear🤣🤣🤣

Baba say I’m missing myself.. God abeg oo 🤣🤣🤣🤣 Madam Meg, please on behalf of our Presido, he miss you too 🤣🤣🤣

@Baro_of_Africa Person wey you suppose cut call

@Baro_of_Africa 😂😂😂

@Baro_of_Africa She don use love tie PO down 😭

@ThePRINCEVIIII @Baro_of_Africa She’s just a girl please

@ThePRINCEVIIII @Baro_of_Africa I agree 😀

Only God and him wife knows what it will be like to be married to this guy 😂😂😂

She don buy market 😂😂

😂

@currentiyke She wanted to do romance?😭😭😭

The response is valid ngl 😭😂😂

😂😂

She’s just a girl fr🤣

Person weee buttoms de pain of hours of journey. U want him to miss you

Peter Obi is not a man of love 😂😂😂

@chukaobi The road dey carry daddy go where he no know 🤭🤭

Anambra men are not romantic but dem go use care finish you. You see bolllywood romance, it's not for them

Man said “This is not time for romance madam”.😭😭😭

He gets on her nerves sm (in a fun/good way)😂😭

@Seyonhundeyin1 Makachi most people wey grow up for onitsha including myself get this character 😂.

Wetin be this our oga presido? 😂 She calls him Peter. 🥰😍

I come dea pity my first lady 🤣🤣😂🤣😂🤣😂 Well, well, that answer maybe valid 🤣😂🤣

Aunty Maggie go don dey used to him 😂

@dangbanamanager He’s not a preacher of Love 😂😂

Soooo real

😂😂

Girls are just girls.😭😂

Indaboski 😂

Lmao So reall

This man for just day on some prosperity Gospel.. Him go pack members.

Agulu men and sarcasm sef, naso my papa dey respond to these kind of questions 😂😂😂

Too funny 😭😭

@smithbek782 “I am missing, myself”

😂😂 Omoo you’ll still answer that question o

😭😭😂😂😂

😀😀😀😀😀 I miss myself 😃😃😃😃

this is the funniest video I have seen today

No but fr 😂😂

He is truly our own❣️

