Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
This Mechanic 😡
16,846 просмотров • 4 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 27

"The carburetor has been alternated" 😭 your car 🚗 is gone

As how nau 😭😭😭

🤣 the mechanic want send shepe go village 😭

Lambo Mechanic Parachute mechanic Side chic mechanic

Just leave am, nau police so settle the matter

Mechanic no go make heaven

I dey fear them eh

Mechanic even get lambo🤣

Nah big boy

Very big boy 😂

😂

Naija mechanic na admin for this WhatsApp group 😂

They know themselves 😂

As in ehn 😂

Mechanic na demon

Better one

I remember this video E bang too much 😂

Yes nau 😎

Staking up with people’s money😂😂😂

Nigeria mechanic wey tell me say my battery died cuz of spark plugs .. I started laughing , my voltmeter was telling me the alternator wasn’t charging but oga insisted on plugs 😂

Him wan whyne you 😂😂😂

That ending part 😂 Be like shepke won send am go 6 feet

😂😂

Shepe don too suffer for the mechanic hand 🤣

Every 10 mins Baba dey expect him call 😂😂

Go back first

U don make this kine video before na
Похожие видео
My mechanic friends will love this video.
The Disrespected Trucker
54,598 просмотров • 2 месяцев назад
