正在加载视频...

视频加载失败

This 😂😂 Omoh FC na bully 😂😭

145,692 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)

38 条评论

Made in lagos 的头像
Made in lagos1 个月前

Find me this girl abeg 🤣

FC ❤️🦅 的头像
FC ❤️🦅1 个月前

I know say na Wetin you sef fit do be that 😭😂

Moreover 的头像
Moreover1 个月前

Nigerians are just too funny even with all the hardship 😂

Wisdom 的头像
Wisdom1 个月前

This video is more shameful than the one he was begging for tots

Mixcall De gold 的头像
Mixcall De gold1 个月前

Even Davido self de laugh on top wetin he de sing 😂 That nigga man de shame en fans oo 😂😂

EBIPADE 的头像
EBIPADE1 个月前

The lines dey burst him own head🤣

Badman 的头像
Badman1 个月前

"She want me to marry her" "She want me upgrade all her career" "Me I no Carry am" I put barrier

FC ❤️🦅 的头像
FC ❤️🦅1 个月前

You be mad man 😂😂😂😂

Badman 的头像
Badman1 个月前

Fb bro😆

FC ❤️🦅 的头像
FC ❤️🦅1 个月前

Done ✅

Smart_Mekula 的头像
Smart_Mekula1 个月前

Una no get chills for here😂😂😂

NTEE_♿️🅿️🛄 的头像
NTEE_♿️🅿️🛄1 个月前

😂 Wetn be this

Manhimself 的头像
Manhimself1 个月前

@honestfc1 Why all this comments?? Yall just discovered he isn’t talented ?? But he can beg for toto wella 🤣🤣

S K U N U N Z Y 👑 的头像
S K U N U N Z Y 👑1 个月前

Man dey spit rubbish, con still dey laugh 😭😭😭

W A H A 6 ✨☎️ 的头像
W A H A 6 ✨☎️1 个月前

Him sef know say him no get career ahh omo peruzzi try fih this guy life nd e no appreciate 😂

BOLU 的头像
BOLU1 个月前

😂😂😂

FC ❤️🦅 的头像
FC ❤️🦅1 个月前

Why you come use your mentor laugh 😂

DarkDay 的头像
DarkDay1 个月前

The matter too serious. He come put barrier

Miracle Lazarus 的头像
Miracle Lazarus1 个月前

@Wuwaika90 🤣🤣🤣 I put barrier 😭💔

Oundrend 🥶🥶🥶 的头像
Oundrend 🥶🥶🥶1 个月前

😂😂

Moorex 的头像
Moorex1 个月前

Davido funny pass Bovi 😂

Olu Of VPN🔌 的头像
Olu Of VPN🔌1 个月前

Una nor just get chills🤣

Homeboy 的头像
Homeboy1 个月前

If dem sue this girl make nobody complain oo

BUIKE 的头像
BUIKE1 个月前

@alex__mich1 Who be this girl 😂🤣

DIVINE 🧘🏿‍♀️🪄🦅 的头像
DIVINE 🧘🏿‍♀️🪄🦅1 个月前

I put barrier 😅

Realchioma🩵🩵 的头像
Realchioma🩵🩵1 个月前

I don laugh tire😭😂

NEKEJINSI 👑 ❤ 🐐 的头像
NEKEJINSI 👑 ❤ 🐐1 个月前

Ah, banter material. I don laugh tire😀😀

Knzły 🎭 的头像
Knzły 🎭1 个月前

That laugh was genuine, you no need force am. 😂😂

SHYNE☄️ 的头像
SHYNE☄️1 个月前

Make @SAMKLEF just see this one 😂

ℂ𝕝𝕖𝕧𝕖𝕣𝕝𝕪 FX 🦅 的头像
ℂ𝕝𝕖𝕧𝕖𝕣𝕝𝕪 FX 🦅1 个月前

All of una Dan craze 😂

Ķħã Łĩfå Møñï 的头像
Ķħã Łĩfå Møñï1 个月前

@FvckDeathNote 😹😹😹😫

Death Note 📝 的头像
Death Note 📝1 个月前

😂😂😂😂😂🤣🤣🤣

Luxe Xperience 的头像
Luxe Xperience1 个月前

Na this video go make am support APC and Tinubu now to paper us wey our papa no guide 😂

raheem 的头像
raheem1 个月前

Abaaya keeeeh

goodie kc 的头像
goodie kc1 个月前

Una dey mad oo 🤣

Obeh 的头像
Obeh1 个月前

Omor I don dye 😭😭

Pumpin 的头像
Pumpin1 个月前

Wetin Dey always do una self. 😂

S.Y.B🐾 的头像
S.Y.B🐾1 个月前

Na comedian davido suppose be lol 😂