Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

This 😂😂 Omoh FC na bully 😂😭

144,806 Aufrufe • vor 7 Tagen •via X (Twitter)

38 Kommentare

Profilbild von Made in lagos
Made in lagosvor 7 Tagen

Find me this girl abeg 🤣

Profilbild von FC ❤️🦅
FC ❤️🦅vor 7 Tagen

I know say na Wetin you sef fit do be that 😭😂

Profilbild von Moreover
Moreovervor 7 Tagen

Nigerians are just too funny even with all the hardship 😂

Profilbild von Wisdom
Wisdomvor 6 Tagen

This video is more shameful than the one he was begging for tots

Profilbild von Mixcall De gold
Mixcall De goldvor 6 Tagen

Even Davido self de laugh on top wetin he de sing 😂 That nigga man de shame en fans oo 😂😂

Profilbild von EBIPADE
EBIPADEvor 6 Tagen

The lines dey burst him own head🤣

Profilbild von Badman
Badmanvor 6 Tagen

"She want me to marry her" "She want me upgrade all her career" "Me I no Carry am" I put barrier

Profilbild von FC ❤️🦅
FC ❤️🦅vor 6 Tagen

You be mad man 😂😂😂😂

Profilbild von Badman
Badmanvor 6 Tagen

Fb bro😆

Profilbild von FC ❤️🦅
FC ❤️🦅vor 6 Tagen

Done ✅

Profilbild von Smart_Mekula
Smart_Mekulavor 7 Tagen

Una no get chills for here😂😂😂

Profilbild von NTEE_♿️🅿️🛄
NTEE_♿️🅿️🛄vor 7 Tagen

😂 Wetn be this

Profilbild von Manhimself
Manhimselfvor 6 Tagen

@honestfc1 Why all this comments?? Yall just discovered he isn’t talented ?? But he can beg for toto wella 🤣🤣

Profilbild von S K U N U N Z Y 👑
S K U N U N Z Y 👑vor 6 Tagen

Man dey spit rubbish, con still dey laugh 😭😭😭

Profilbild von W A H A 6 ✨☎️
W A H A 6 ✨☎️vor 6 Tagen

Him sef know say him no get career ahh omo peruzzi try fih this guy life nd e no appreciate 😂

Profilbild von BOLU
BOLUvor 7 Tagen

😂😂😂

Profilbild von FC ❤️🦅
FC ❤️🦅vor 6 Tagen

Why you come use your mentor laugh 😂

Profilbild von DarkDay
DarkDayvor 6 Tagen

The matter too serious. He come put barrier

Profilbild von Miracle Lazarus
Miracle Lazarusvor 7 Tagen

@Wuwaika90 🤣🤣🤣 I put barrier 😭💔

Profilbild von Oundrend 🥶🥶🥶
Oundrend 🥶🥶🥶vor 7 Tagen

😂😂

Profilbild von Moorex
Moorexvor 6 Tagen

Davido funny pass Bovi 😂

Profilbild von Olu Of VPN🔌
Olu Of VPN🔌vor 7 Tagen

Una nor just get chills🤣

Profilbild von Homeboy
Homeboyvor 6 Tagen

If dem sue this girl make nobody complain oo

Profilbild von BUIKE
BUIKEvor 6 Tagen

@alex__mich1 Who be this girl 😂🤣

Profilbild von DIVINE 🧘🏿‍♀️🪄🦅
DIVINE 🧘🏿‍♀️🪄🦅vor 6 Tagen

I put barrier 😅

Profilbild von Realchioma🩵🩵
Realchioma🩵🩵vor 7 Tagen

I don laugh tire😭😂

Profilbild von NEKEJINSI 👑 ❤ 🐐
NEKEJINSI 👑 ❤ 🐐vor 6 Tagen

Ah, banter material. I don laugh tire😀😀

Profilbild von Knzły 🎭
Knzły 🎭vor 6 Tagen

That laugh was genuine, you no need force am. 😂😂

Profilbild von SHYNE☄️
SHYNE☄️vor 6 Tagen

Make @SAMKLEF just see this one 😂

Profilbild von ℂ𝕝𝕖𝕧𝕖𝕣𝕝𝕪 FX 🦅
ℂ𝕝𝕖𝕧𝕖𝕣𝕝𝕪 FX 🦅vor 6 Tagen

All of una Dan craze 😂

Profilbild von Ķħã Łĩfå Møñï
Ķħã Łĩfå Møñïvor 7 Tagen

@FvckDeathNote 😹😹😹😫

Profilbild von Death Note 📝
Death Note 📝vor 7 Tagen

😂😂😂😂😂🤣🤣🤣

Profilbild von Luxe Xperience
Luxe Xperiencevor 7 Tagen

Na this video go make am support APC and Tinubu now to paper us wey our papa no guide 😂

Profilbild von raheem
raheemvor 7 Tagen

Abaaya keeeeh

Profilbild von goodie kc
goodie kcvor 6 Tagen

Una dey mad oo 🤣

Profilbild von Obeh
Obehvor 6 Tagen

Omor I don dye 😭😭

Profilbild von Pumpin
Pumpinvor 6 Tagen

Wetin Dey always do una self. 😂

Profilbild von S.Y.B🐾
S.Y.B🐾vor 6 Tagen

Na comedian davido suppose be lol 😂