正在加载视频...
视频加载失败
This 😂😂 Omoh FC na bully 😂😭
38 条评论

Find me this girl abeg 🤣

I know say na Wetin you sef fit do be that 😭😂

Nigerians are just too funny even with all the hardship 😂

This video is more shameful than the one he was begging for tots

Even Davido self de laugh on top wetin he de sing 😂 That nigga man de shame en fans oo 😂😂

The lines dey burst him own head🤣

"She want me to marry her" "She want me upgrade all her career" "Me I no Carry am" I put barrier

You be mad man 😂😂😂😂

Fb bro😆

Done ✅

Una no get chills for here😂😂😂

😂 Wetn be this

@honestfc1 Why all this comments?? Yall just discovered he isn’t talented ?? But he can beg for toto wella 🤣🤣

Man dey spit rubbish, con still dey laugh 😭😭😭

Him sef know say him no get career ahh omo peruzzi try fih this guy life nd e no appreciate 😂

😂😂😂

Why you come use your mentor laugh 😂

The matter too serious. He come put barrier

@Wuwaika90 🤣🤣🤣 I put barrier 😭💔

😂😂

Davido funny pass Bovi 😂

Una nor just get chills🤣

If dem sue this girl make nobody complain oo

@alex__mich1 Who be this girl 😂🤣

I put barrier 😅

I don laugh tire😭😂

Ah, banter material. I don laugh tire😀😀

That laugh was genuine, you no need force am. 😂😂

Make @SAMKLEF just see this one 😂

All of una Dan craze 😂

@FvckDeathNote 😹😹😹😫

😂😂😂😂😂🤣🤣🤣

Na this video go make am support APC and Tinubu now to paper us wey our papa no guide 😂

Abaaya keeeeh

Una dey mad oo 🤣

Omor I don dye 😭😭

Wetin Dey always do una self. 😂

Na comedian davido suppose be lol 😂
