This one don enter am 😭
640,187 次观看 • 2 年前 •via X (Twitter)
10 条评论

Q2 年前
Finger wetin!?

🌺MIRA2 年前
Uniform men and intimidating ppl

Oluwadarasimi 🇳🇬🇬🇧2 年前
The guy no even sabi how e go remove ham 😂😂

ogharaboy2 年前
"Let us not become weary in doing good, for at the proper time, we will reap a harvest if we do not give up." - Galatians 6:9

¿2 年前
Una too dey glorify oppression for this country. 😒

Dirmax✨🌍2 年前
He say he go finger fvck his ancestors😂😭

Daniel Ayeni2 年前
If no be yeye Dey worry that military person, how is having a sticker on a car a problem?

Nuclear PR2 年前
The way these people abuse your father and you can’t do anything 😂😂😭😭 If na random person, you go wan off cloth fight o😂😂

SANTORINI2 年前
Senior man for collect wotowoto 😂

milan2 年前
Lol the soldier think everything na power these days . Na who get money dy use power..
相关视频
1:00
Sensitive content
Peller don enter am 😭😂
Oyindamola🙄
790,741 次观看 • 1 年前
