Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

This one don enter trouble 😂😂😂

19,084 просмотров • 6 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 43

Фото профиля Adebare .A.
Adebare .A.6 месяцев назад

So if she run a business,she will have to tell the boss b4 she replied to all her customers. These people are mad

Фото профиля Trium4ant
Trium4ant6 месяцев назад

They no serious

Фото профиля perico
perico6 месяцев назад

Na prison be this or wedding 😂

Фото профиля Trium4ant
Trium4ant6 месяцев назад

She no fit send voice note

Фото профиля perico
perico6 месяцев назад

Her husband must know before she send am 😂

Фото профиля Lanre Adeola
Lanre Adeola6 месяцев назад

After the first month, it's the husband himself who will scream "ma f'ejo pa mi!"

Фото профиля Trium4ant
Trium4ant6 месяцев назад

That wedding na slavery ngl

Фото профиля Lanre Adeola
Lanre Adeola6 месяцев назад

That's the cleric's advice. I'm sure the couple would live their lives their own way.

Фото профиля Trium4ant
Trium4ant6 месяцев назад

Some guys mad gan. They strict pass anything

Фото профиля Lanre Adeola
Lanre Adeola6 месяцев назад

That will be terrible o. I pray they work it out with God's guidance.

Фото профиля Trium4ant
Trium4ant6 месяцев назад

Don’t miss this

Фото профиля ADÉOLÁ 📲🔌⚡️🤴
ADÉOLÁ 📲🔌⚡️🤴6 месяцев назад

😂 Wahala, some Alfa just craze with talks. So if she deh sell market she no go deh follow customer talk ?

Фото профиля Trium4ant
Trium4ant6 месяцев назад

She go ask her husband 😂

Фото профиля Dire
Dire6 месяцев назад

The werrey is feeling like merlin

Фото профиля Trium4ant
Trium4ant6 месяцев назад

See those wey dey hail am

Фото профиля Dire
Dire6 месяцев назад

Awon mugu.. no be the olaju bring the phn wey d werrey dey use

Фото профиля Hamzi
Hamzi6 месяцев назад

Make she no Kuku talk again Lol

Фото профиля Trium4ant
Trium4ant6 месяцев назад

They no serious

Фото профиля @BitesByÀyọkà
@BitesByÀyọkà6 месяцев назад

I go just Dey go my papa house. Voice note bawo 😂😂😂😂😂😂

Фото профиля ODG NOT BURNA🦍🌳
ODG NOT BURNA🦍🌳6 месяцев назад

And most of those granny do bad things too

Фото профиля Oscarreigns
Oscarreigns6 месяцев назад

Babe wey go still dey knack low-key

Фото профиля Ọlálekàn
Ọlálekàn6 месяцев назад

Ahh 😅😅

Фото профиля patrick Alison
patrick Alison6 месяцев назад

@Feeztm All these lie them go Dey spread

Фото профиля IdrisNoElba(Dimples Clothing and Branding)
IdrisNoElba(Dimples Clothing and Branding)6 месяцев назад

Abegiiii na prison she Dey go Abi na slave trade

Фото профиля Babatunde Falowo
Babatunde Falowo6 месяцев назад

The man Dey talk I just Dey vex, religion and backward thinking na 5&6

Фото профиля OMO ESU
OMO ESU6 месяцев назад

See as Dem dey put fear for her body wotowoto

Фото профиля Just Za…
Just Za…6 месяцев назад

If I be her brother I swear to God the wedding is over..🤜🤛

Фото профиля A D E B A Y O ❤️
A D E B A Y O ❤️6 месяцев назад

😂😂😂

Фото профиля BST 💕
BST 💕6 месяцев назад

Nothing dey enter the Haija Baddie hear 😂

Фото профиля kingparagon🇳🇿🇳🇴👊🏿👊🏿👊🏿 💯💯💯💪
kingparagon🇳🇿🇳🇴👊🏿👊🏿👊🏿 💯💯💯💪6 месяцев назад

See as e serious as if say wetin dem dey talk dey enter her hear 😂 omo igboro wey you won turn alumanjiri 😂 dey play

Фото профиля Prime 9ja
Prime 9ja6 месяцев назад

They say all of this only to wife 3-4 wives awon werey

Фото профиля mayowa
mayowa6 месяцев назад

Radarada oshiii

Фото профиля FAMILY MAN 👨‍👧‍👧
FAMILY MAN 👨‍👧‍👧6 месяцев назад

Isokuso 🌚

Фото профиля ミカイノクイ
ミカイノクイ6 месяцев назад

Lol em see the Lady like that nhi😂

Фото профиля JAYS
JAYS6 месяцев назад

That’s how they lowkey enslave the women for their own selfish interest

Фото профиля Debsy
Debsy6 месяцев назад

Wahala , wahala wahala .... Voice note own got me rolling.

Фото профиля Nobodybelikekunmie
Nobodybelikekunmie6 месяцев назад

😂

Фото профиля Stemdee💯
Stemdee💯6 месяцев назад

Aswear, me as her husband, I go shut that man up cos tf 😒

Фото профиля MOBYLÉ
MOBYLÉ6 месяцев назад

😂😂

Фото профиля Mendy Amaru
Mendy Amaru6 месяцев назад

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Фото профиля Big Kabs🦋
Big Kabs🦋6 месяцев назад

Unnecessary

Фото профиля Natalie Owen
Natalie Owen6 месяцев назад

Iro Lasan Arabu level 😂😂😂

Фото профиля CallmeAboki 🇳🇬
CallmeAboki 🇳🇬6 месяцев назад

Madness.

Похожие видео