Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

This one don pass didirin oo 😂😭 Which kind member go join didirin association 😭

24,806 Aufrufe • vor 11 Tagen •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von Oba of Lagos 👑 (OON)
Oba of Lagos 👑 (OON)vor 11 Tagen

If Lamidi dey correct you, your life don spoil be that 😄😂

Profilbild von Lakeside
Lakesidevor 11 Tagen

Nah 1g network dis one Dey use

Profilbild von Boi X
Boi Xvor 11 Tagen

Walahi 😂

Profilbild von Tobi Abraham oyewale
Tobi Abraham oyewalevor 11 Tagen

This one nah another thing o He can't repeat what dem dey am now now

Profilbild von Boi X
Boi Xvor 11 Tagen

😂😂

Profilbild von OnGod
OnGodvor 11 Tagen

Make Lamidi Dey correct persin 😂😂

Profilbild von TAYE 𝕏
TAYE 𝕏vor 10 Tagen

If Lamidi dey correct you that means you own don finish 🤣🤣🤣🤣🤣

Profilbild von Heritage
Heritagevor 11 Tagen

That egbon wey be their leader na JUDAS 😂😹 he say if he face him study well he fit be governor tomorrow 🤩🤣😅

Profilbild von Yogiberra
Yogiberravor 11 Tagen

God e don tey wey I laugh like this😂😂😂😂😂😂😂

Profilbild von IDAN✌️🕊️
IDAN✌️🕊️vor 11 Tagen

The guy sef don Dey resemble dindinrin sha😂

Profilbild von blues for life 💙💙💙
blues for life 💙💙💙vor 11 Tagen

Nah sure boy this one dey talk ooo 😹😹😹😹

Profilbild von Bodwickk
Bodwickkvor 11 Tagen

Even lamidi dey correct 😭

Profilbild von Oluwaseun
Oluwaseunvor 11 Tagen

Okpebolor people

Profilbild von WTF Akinkunmi👑🔴
WTF Akinkunmi👑🔴vor 11 Tagen

This one na deaf and dumb 😹

Profilbild von Nordin 🇳🇬 🇳🇬
Nordin 🇳🇬 🇳🇬vor 11 Tagen

Didirin eleyi mad gan o

Profilbild von MAN UTD & LAMINE YAMAL FAN
MAN UTD & LAMINE YAMAL FANvor 10 Tagen

34, 36, 18, 24, 26, 18,😳😭😭😭😅😅😅

Profilbild von Vincenigg
Vinceniggvor 11 Tagen

Na this anthem gan gan fit Nigeria 😂😂😂😂😂😂

Profilbild von ANCHER JNR242
ANCHER JNR242vor 11 Tagen

Na Portable go fit handle this one 😂😂😂

Profilbild von NotDregular
NotDregularvor 11 Tagen

Na summary this guy Dey do🤣

Profilbild von 👑Hot King BigTiger 👑
👑Hot King BigTiger 👑vor 11 Tagen

Even lamidi and moshoedi don laugh Taya

Profilbild von FIESTA
FIESTAvor 11 Tagen

This one na aother Ochacho wey dem swap 😭🤣

Profilbild von Jay📈
Jay📈vor 11 Tagen

As them they ask am the question, he Dey forget immediately 😂

Profilbild von MoFe Not Damijo 🍁
MoFe Not Damijo 🍁vor 10 Tagen

Ahmedi Saki to Dindinrin Association for an undisclosed transfer fee. Here we go…

Profilbild von OLISA
OLISAvor 11 Tagen

Wetin Lamidi dey feel like 😫😭

Profilbild von Sanni Abiodun CalebCLONE Kaisar KGeN ADD+
Sanni Abiodun CalebCLONE Kaisar KGeN ADD+vor 11 Tagen

This guy go bench Lamidi for the best Didinrin

Profilbild von Mr Bob
Mr Bobvor 11 Tagen

This one na 50mb left 😫😂

Profilbild von May Sano ™️
May Sano ™️vor 11 Tagen

Some of our elected politicians no fit recite am pass like this 😂

Profilbild von RIDWAN KAN BAYI
RIDWAN KAN BAYIvor 10 Tagen

Lamidi say "ema ti yo mic kuro lara e"😂😂

Profilbild von 🆔
🆔vor 11 Tagen

@Tobiloba_shine cun see your bestie😭

Profilbild von naijaflip
naijaflipvor 11 Tagen

Nonchalant didirin

Profilbild von Jibstine
Jibstinevor 11 Tagen

I Dey hear I pledge to Nigeria I have no food no bread 😂

Profilbild von Oyin
Oyinvor 9 Tagen

Abeg comot that Ahmed na my name o😂

Profilbild von King Mufasa
King Mufasavor 11 Tagen

Didirin Dey mentor Didirin 🤣🤣

Profilbild von Oyin
Oyinvor 9 Tagen

The guy sabi count money o😂 Open shop for him I wan come buy something😂😂

Ähnliche Videos