正在加载视频...
视频加载失败
This one go disturb ooo 😂🔥
36,249 次观看 • 6 天前 •via X (Twitter)
37 条评论

Guyyy 😂 Awada na production site

Makachi 😂

he is my brother wiffer, he is very good bro

Wiffer don de disturb from day one nah, set awon caften… He’s just a version of Burna boy as a Rapper

If I scroll up make I bend, even thou network is bad

HE IS GOOD!

Bro you feature yourself

@EbubeO42 Him say him be buccaneer and a sailor na Wetin I hear

See Burna vibes in full na😂

See my guy oo dat year we dey dance Micheal Jackson 😂🔥🔥

For Awada ? 😂

Yes Naa For dat bar close to mgbuka obosi near ugwuagba 😏😏

@burnaboy check it out

Wiffer nwanne 🔥

Why you come Dey use cultism spoil your career wey never even start?

EF Moon’s brother?

@iDanDizzy wave, give this boy a feature please.

Wiffer nwanne... Awua. He has been disturbing since, the dibe is too good.

Onicha boys are coming out with fire recently

@grok who is the artist

Make dix nigga no grow old with out pple hearing from him, it's been a long time coming, the industry hard gon

You gats dey for certain mood to sing like this😂

Wiffer na old meat ooh

Plz don't rap again.. continue with singing biko... Iyoo butuoo ka ayi luo na new parts by Sunday 💪😎

Drop em

Hard 🔥

Na RB ⚓️💛

Rugged am

what's the name of this song @grok

Make odumo and burna watch their back ooo this guy is good men🤟🤟

@phynofino come and see oo

Bro you bad for you to rap flowing in igbo and English you’re on the right track keep mobility going greater heights to attain…

Wifferrr!!! The guy is goood!!!

Chai 🤦🏿♂️

Em Dey worry

Fire 🔥

Who be this nigga? Tuffking, Burna Boy, sarkodie, 6uff in one person 🔥
