Loading video...
Video Failed to Load
This one go far 😹🤣
31,682 views • 1 month ago •via X (Twitter)
34 Comments

First in my lineage to see dirty slap 👋

This guy no well at all guy 💔😭😂

Very funny guy 😂

Omo this man dey sleep ooo

I just pray make Them no kill this boy

True definition of dirty slap

Cuz of your prank you’re disturbing someone’s sleep?

This boy na bastard 🤣🤣

Why do you all not talking about the dog

This one na thief very stupid sense pass ewe

The man did not know what he want too do should I beat him or kill him

This one just want to get himself fvcked up one day to

The day wey dem go kpai this boy ehn …. He always do rubbish prank

Why do they always run when they see bra😂😂

Pure content, he tapped you twice greeting you, you did not wake up but as soon as he started putting those stuffs inside the cart you woke up, so your body is no longer responding to stimuli na by noise e dey respond to, dey play

please engage

Omo the man sabi sleep dangerous sleep oh

Nice one

😂🤣

Daddy ya 🤣😅😅😅😅😅😅

Which kind sleep be this one self

They go soon wound this guy one day

Na the come back be the real comedy here ajeh..

All ur videos Dey always sweet me 😂😂

😂😂😂

Dem go use slap blind this guy one day 🥴

Where is Camera man in all this? Invisible?

This is mad🤣🤣

🤣🤣🤣🤣🤣

🤣🤣🤣🤣

This his type of greetings is what always catch me up 😂

Just Dey fool ur self Try this for onithsa

This guy ehhh

😂😂😂😂😂
