正在加载视频...
视频加载失败
This one go strong pass Cana oo😳
39,842 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)
30 条评论

This one na jump start strain

You see how them dey hold am in? Dem no dey waste smoke 4 here If you waste their cana. Them go chop you ASAP

Cana go dey learn

Omo make una no invent am oo

Their skins tho.

We are your HEALTHY friend 🧤✅♻️💚

Low-key I go just pretend to be one of these guys, dey smoke wetin no good. Because who barb am this hairstyle, this guy no be buzu.

What language is this?

I no no o Na d whistle part interest me pass if na language too

This na just local weed, but what they do is smoke choke and cough. This you can do with cigarettes or tobacco it gets you high or sober 🤐

@ClintonArinze01 that your guy wey dey smoke make we try am

🤣🤣🤣

E dey reset their Kick 🤣🤣🤣

Omo hin gasket first burn

Na real ganja be this, no lab treatment bullshit

The guy eye red straight

Abegi Make Una tag @SnoopDogg to this video

Dem Dey sound like car wey no wan start (cold cranking )

Aswear 😆 🤣

The last guy say na “Eheeeeeen” 😂

Na this one wey those pastors de take wey de make them talk say them drink tea with God

Werey say jele jele 😅 ogbeni which kain smoke be this This one nah vibrator strain oh

This one pass dragon style ohh 😭

if people like this fit dey wheez this hard, any normal pesin wey nack this one, na rehab the pesin go end him journey

for local wey hin dey use hand grind?😭e no strong joor

The video just funny 😂

Na madness o 😂

I recommend you to go tapin with @Mohamed2312293

The last guy

This one na Local na
