Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Omoh Poco Lee dey learn from this guy 🌚
Комментарии: 10

THAT IRISH & SHOE PLUG™1 год назад
He is too tall and that's affecting his moves but him sabi

Moving gist1 год назад
This one wey dey mumu

D'Grammy Boi1 год назад
Na waiting I dare you to do for free b this na

Bravado Of Asia1 год назад
This guy don dance for Indomie promo inside market tire 😂

Ebenezer1 год назад
Tall people dancing always feel awkward except you are extremely good.

ICEBEN🧃1 год назад
Tall people and people with k leg no suppose dey dance

Flow-thedj1 год назад
Make I use this whole height stress myself

Chief1 год назад
All this! To what end?

SON OF MAN(goldice)1 год назад
God bless his talent

Abdullahi damilola1 год назад
How much he pay you this morning for the PR 😂
Похожие видео
0:37
Sensitive content
Omoh! So na the new scope wey women dey use be this? 🌚
TENIOLA
540,916 просмотров • 1 год назад
