Loading video...
Video Failed to Load
This one na golden ekuke ๐ญ๐๐๐
34 Comments

My father buy this thing for traffic den tell am say nah German shepherd ๐

@Royalfinest4 You just collect dog begin use am rub body without knowing where them carry am from and how clean e dey

Golden bingo ๐๐ Nh when e reach 8 month you go begin see the reflection of wetin you buy ๐๐ and you must cry ๐๐

This man nearly die today for bank Anthony with this dog Danfo wan clear am when traffic light turn green

@Outlawwd9 Better one oo , if the dog ๐ grow up na PREMIUM DOG

Puppy self no believe m release clause ๐คฃ๐คฃ

Ekuks be chilling until it gets to the new area

If that dog grow werey go turn premium ekuke

Na fat ekuke oo๐

Dem don mix dog for you your eyes will see what your mouth cannot talk

When he go begin retrieve shit your eyes go clear ๐๐๐

This one would not retrieve anything

That man thief am nii, nothing Unah wan tell me. See as he look suspicious ๐ ๐๐๐

๐คฃ๐คฃ The ekuke carry face like golden retriever true true ๐คฃ๐คฃ

Next time make she buy from me ๐

Even for 200k you no go see golden retriever buy

๐๐who de cross breed these things like this

Na Lagos retriever ๐๐

Nor be only golden retriever, na diamond retriever sef๐

They used to sell dogs like this in Uyo when I was a child. ๐ฅน I don't know what you guys are saying about ekuke in the comments, the ones they sold here had white fluffy fur. ๐

No breed Dey fine pass ekuke weh dem just born.

Nah for young dem Dey fine o ๐๐ golden Ekuks

Golden retriever my ass!๐น Na when you wan go retrieve your money your eye go neat

Na ekuke ooh.... My fellow Akwa and Cross R boys fav meat ๐ซช๐๐

I like as she prize am 30k ๐ ๐๐๐. Make the dog no turn ekuke after 4months ๐๐๐๐

Werey say na golden retriever ๐๐

I love the dog already because him know say he is about to chop life e no bark Him done tire with his owner

Na ekuke retriever be this breed nah.

120 for both the parents Abi i no hear well

No go buy dog for traffic o

He say he go kill am chop ๐๐๐

Better ekuke๐

No be Golden retriever na tax collector

Heโs so cute ๐ฅน๐ฅน๐ฅน๐ฅน๐ฅน๐ฅน๐ฅน
