正在加载视频...
视频加载失败
This one na golden ekuke 😭😂😂😂
34 条评论

My father buy this thing for traffic den tell am say nah German shepherd 😂

@Royalfinest4 You just collect dog begin use am rub body without knowing where them carry am from and how clean e dey

Golden bingo 😂😂 Nh when e reach 8 month you go begin see the reflection of wetin you buy 😂😂 and you must cry 😂😂

This man nearly die today for bank Anthony with this dog Danfo wan clear am when traffic light turn green

@Outlawwd9 Better one oo , if the dog 🐕 grow up na PREMIUM DOG

Puppy self no believe m release clause 🤣🤣

Ekuks be chilling until it gets to the new area

If that dog grow werey go turn premium ekuke

Na fat ekuke oo😂

Dem don mix dog for you your eyes will see what your mouth cannot talk

When he go begin retrieve shit your eyes go clear 😂😂😂

This one would not retrieve anything

That man thief am nii, nothing Unah wan tell me. See as he look suspicious 😒 😂😂😂

🤣🤣 The ekuke carry face like golden retriever true true 🤣🤣

Next time make she buy from me 😌

Even for 200k you no go see golden retriever buy

😂😂who de cross breed these things like this

Na Lagos retriever 😂😂

Nor be only golden retriever, na diamond retriever sef😂

They used to sell dogs like this in Uyo when I was a child. 🥹 I don't know what you guys are saying about ekuke in the comments, the ones they sold here had white fluffy fur. 😂

No breed Dey fine pass ekuke weh dem just born.

Nah for young dem Dey fine o 😂💔 golden Ekuks

Golden retriever my ass!😹 Na when you wan go retrieve your money your eye go neat

Na ekuke ooh.... My fellow Akwa and Cross R boys fav meat 😋😋

I like as she prize am 30k 😅😂😂😂. Make the dog no turn ekuke after 4months 😂😂😂😂

Werey say na golden retriever 😂😂

I love the dog already because him know say he is about to chop life e no bark Him done tire with his owner

Na ekuke retriever be this breed nah.

120 for both the parents Abi i no hear well

No go buy dog for traffic o

He say he go kill am chop 😂😂😂

Better ekuke😂

No be Golden retriever na tax collector

He’s so cute 🥹🥹🥹🥹🥹🥹🥹
