Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
This one na still content?
41,721 просмотров • 1 день назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

These contents aren’t real. This girl pay these men so she can use them to create these contents. Poverty is a bast@rd.

So since this girl don start this kind content, dem never see anyone wey beat am reach Hospital level?

See as men dey protect her. If na their fellow man now dem go beat craze comot him body 😫

Her content is 🤮 Nothing funny or educating about it

Make she no sha try this thing with Benin boy 😂

The girl get her own for body, even if the okada man has body odour must she say it, if nah me I go beat am to death

No be this mumu Phoebe be this

You try this kind thing with me ee Las las na kirikiri

Everyday for content, one day will be for creator

Person wey dem for allow am deck

@ebukanduka_4 But why noww??

Chineke kpoo APC oku! 😂 Soludo, go and verify before making chochocho noise!

See as she dey spray her man fvk

@pedd_y The girl dey craze

The girl just dey fine trouble but nothing like the okada guy dey smile annoying content 😏

Before??😭😂

Nothing wey Aboki no go see for bike.

Na the aboki wey no comot eh teeth

You go try this with serious aboki 🙄👊

Do we have to powt everything on social media

Na content sha, buh if na real life I go still meet the girl for one tiny road

All this village girls wey come city dey form , their parents and brothers dey village dey roast . Cooking with firewood .

This girl is something else

Wetin u expect wen her parents failed at raising her well, guy hunger wan Kee Dem..

She go definitely find wetin she dey look for one day Maybe her mind go tell am to try am on normal person wey no join their content

she dey craze ni

Them go beat her one day sha 😂

Nonsense

Na e carry dagger out for ur neck We go con dey hear #justiceforher They disturb the whole internet

This is clearly just one stupid content I've ever seen you don't try this or pull this stunt on me, if he stinks why not drop and take another bike or better still u order an uber.. this is clearly stupid

Don't worry con try and with Bere bike man for ibadan 🤣 Na only God go fit rescue you cos you gi cry

Very useless girl

If dem beat her naw ima go dey shout say she be woman She deserve better slap

She for wait na make aboki show am small film

The Girl na better Werey, Which kind nonsense, that guy no dey Smell anything, She don plan to do this nonsense for house before en carry spray come outside Very Anyhow person
