Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
This one nah new-age nonchalant CEO. 😂😭
277,521 просмотров • 4 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

This guy don Dey mad for long 😅😅😅even before Zlatan and rahman jago there was ISB

Na who get money dey patronize Isokoboy🔥🔥

Man just happy he got his life figured out. Nothing beats that…That’s good energy right there btw

This one na OG for the game.. he started before them Zanku and HF

You no sabi snr brahhh? 🤣🤣 my OG

Say na must be nicee😂😂😂 My HR for don tear me query

This guy worry internet 2017 2018 2019😂😂😂 isoko boy

love this dude!! to think his previous store got burned just few months ago

Snr brah anybody wey nor believe the boy Dem go sit down for ground for ham

E too take like easy if you dey follow him especially hin snap you go know say hin life no go far at all😂😂

Ogberaga industry 😅 the guy na fc o

If Open busines why no go come early. 🤝🏽💯

Snr bra dey get am right on a steadede😂😂

Isoko Boi.. from Jessica to ode jiji to isb.. I too like this guy. Him snap to cinema on em own😭😂

As long as the business is making money, the vibes are secondary. 😂

I for buy washing machine 😂😂

Isoko Boy I Dey Lekki make I Dey model your wears for you Boss

Mehn Remember when this guy started from scratch. Omo, I dey lazy o

Na ISB Snr Bra u dey call this one so ? Hooorr

Na Snr Bra be New-age…..make isokoboy no catch you

you don’t know the meaning of non-chalant? nawa o

I like those guy oo "All them felicia" 😂😂😂😂

Is this the main source of his money?

One of the hardest drip store in Nigeria

I don't understand the idea of allowing police open the door for you as a young man.

Wait is this the same isoko boy the skit maker?

Lol 😂

Lol, nonchalant don reach new age😂😂

Isokoboy lol

@lavishsosakha Isb to the world 12 is love

This guy weyre ceo 😂😂

Na Ichie Gburugburu you dey call this one 😒 Omo na beer palour talk be thatoo

He too get street cred 😂 also ISB dey before all this brands

😂

Senior brahh
