Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

This one no really send him mama ooo 👀😭

89,590 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 36

Фото профиля $ilva 💸
$ilva 💸1 год назад

You just know new taker when you see one

Фото профиля TENIOLA
TENIOLA1 год назад

😂

Фото профиля EXCITED.k
EXCITED.k1 год назад

Your Mama ke ?? Even if nah Content the Guy nah Very Werey person

Фото профиля Primelancer 🔱
Primelancer 🔱1 год назад

For sure this is for content, coz people like them na their mama dey control them.. but to look deeper for any wise man the questions is what led to this. Your mother wouldn't just raise her hand to slap your girlfriend..

Фото профиля DUS🀄️
DUS🀄️1 год назад

And I tell this boy mama make she use condom that day oo

Фото профиля Ridwan
Ridwan1 год назад

U go come dy say na village people cos you make u no go far in life meanwhile you no even rate your mum

Фото профиля Vade🍁
Vade🍁1 год назад

But everybody love their mama for WhatsApp status

Фото профиля Bayo Ote$
Bayo Ote$1 год назад

This one dey para o 😭

Фото профиля TENIOLA
TENIOLA1 год назад

😂😂

Фото профиля D_C_A
D_C_A1 год назад

Abi this one nah staged contest.. cuz na mumu I Dey see like dis oo.

Фото профиля Victor Adewale
Victor Adewale1 год назад

Because the girl dey give you doggy you go slap your mama huh. This is why dey sey don’t let you erection to control your direction .

Фото профиля Vade🍁
Vade🍁1 год назад

I go slap my girlfriend again

Фото профиля Adeyemi
Adeyemi1 год назад

I go fess tear dis gal slap 👋 for asking me such questions so from there she go don know the direct answer b4 I even answer her idiotic question

Фото профиля NBA
NBA1 год назад

Na new taker sha

Фото профиля MAYOR
MAYOR1 год назад

😂

Фото профиля 5BONACCI_TECH
5BONACCI_TECH1 год назад

Beating your mother over a girl that’s sleeping with her ex Boys new to be less foolish

Фото профиля 〽️𝐚𝐒
〽️𝐚𝐒1 год назад

una get mind o

Фото профиля Dr Albert ™️
Dr Albert ™️1 год назад

What's this

Фото профиля Charles𓃵
Charles𓃵1 год назад

Both of una de craze sef🤦🏾

Фото профиля BigHELM
BigHELM1 год назад

Even in his imagination he would beat his mother. I don't want to know his reasons. Someone that carried you in her womb for 9 months and took care of you till you get to a certain age for you to fend for yourself, I'm sure that mother will still be praying for him somewhere. Omo

Фото профиля Nerdx
Nerdx1 год назад

The pikin life don morayo Your mama ooh

Фото профиля Roman🦇🪽
Roman🦇🪽1 год назад

New taker and pepper body 😂

Фото профиля Sasha Ella
Sasha Ella1 год назад

If you’re my brother saying this, I pity you. After Wetin mama don suffer for us

Фото профиля 𝕭𝖆𝖋𝖆𝖓𝖆
𝕭𝖆𝖋𝖆𝖓𝖆1 год назад

It must be content, so if na him him mama slap nko, wetin him go do?

Фото профиля Eagle
Eagle1 год назад

Wetin be this But kilokanmi tho

Фото профиля Adeolu. A
Adeolu. A1 год назад

I still blame the guy Mama because he refuses to train him.

Фото профиля FREEYO♟️
FREEYO♟️1 год назад

Dumb content

Фото профиля kelechi
kelechi1 год назад

He must be on colos

Фото профиля Chimosky✨👽
Chimosky✨👽1 год назад

One man down 😭😭😭

Фото профиля MrNetwork
MrNetwork1 год назад

People sef😂😂

Фото профиля Edison_OW3
Edison_OW31 год назад

This guy own don finish

Фото профиля Lynx
Lynx1 год назад

"Person wey dey gimme doggy, wey dey give me everything" So zex is everything 🤦‍♂️

Фото профиля Edison_OW3
Edison_OW31 год назад

Dem suppose beat this boy

Фото профиля Joshua Anthony 🐳
Joshua Anthony 🐳1 год назад

Content

Фото профиля 𝐁𝐥𝐢𝐧𝐤𝐬𝟒𝐫𝐞𝐚𝐥✰🦅
𝐁𝐥𝐢𝐧𝐤𝐬𝟒𝐫𝐞𝐚𝐥✰🦅1 год назад

I believe this is just for content

Фото профиля Tega
Tega1 год назад

Sometimes you just have to wonder how someone that thinks like this dey bomb

Похожие видео