Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This one pass style o
409,956 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)
34 Kommentare

If i dey there, i for give am RKO as he dey that window position 😅😅

This one na George of the jungle ooo

These thieves foolish gan compound wey no be self wetin you dey think tho?

Omo, you no go recreate how you steal keh, them suppose give am smackdown for that window 😂

Why are people risking their lives for peanuts? What is these sudden rampant stealing going on in the country ?

The time, effort, mental and physical effort required for this torrid adventure could be use for something more creative and legal. But he choose theft.... Shame! Shame! Shame!

This year na indeed "one day for the owner year" oo

Wicked landlords who use such burglary proof made of aluminum do not care about the lives of their tenants. Imagine sleeping at night in such a pregnable shelter

I just have one question, why are th!eves always wearing panties

When I heard So that’s how you entered ehh That’s good !😆

Ahh wait o I first think say he dey go rescue people😔😹😂

Na owner get this year sehhh 😂😂

After some serious mending and facial redesign, they should wrap him up like a package to be waybilled and let him be in one position before inviting the police to came and take him away 😂😂😂😂😂

Una suppose they fear God. How will u go inside someone's house to steal like this risking ur life? Can't u use this same energy to work? How people think self I don't understand.

Wow this country is finish president tinubu.... You cost all this I swear the way thieves are increasing in this country is to much..... New style everyday

So this guy no dance??? Una just waste my mb

The kind panel beating wea go sup for this guy body no be here.

🤣🤣imagine how the son go be if God no later take control

This is how we are going to be treating this criminal Politicians now

Jesus Christ… this people are going crazy now

Omoo, this one Na real ogbonge thief oo

This guy don watch B13 die 💀😂😂😂😂

This is what you get when anesthetics is more important than quality, how can burglary be that easy to bend and penitrate

Make una easy dey beat thief this days oo my lord say he go come like a thief in the night make una no go cause wahala oo

Imagine say as him enter finish ee go carry cutlass and knife straight. Person wey una suppose twist him leg and hand

This period make una no go thief ooo 😂😂😂

Any time I see this aluminum burglary the thing the piss me off who started this shit what happened to iron rod ??

EXTRA TUTORIAL CLASS 😂

Why can’t he channel that energy into something profitable? Thieves will always be thieves. Imagine a guy terrorizing a community for months, should we blame the government for that? If he needed money to do something meaningful, one attempt should be enough. It’s pure greed

Me looking at him from that window angle 😌

Spiderman

How he be deh plan to come out?

Na fela kuti style o

You go act passion of the thief Yami
Ähnliche Videos
Sensitive content
Omoh this one pass me o 😭😭, I first think say na skit 😭💔🧎🏻♂️➡️
Oyindamola🙄
522,115 Aufrufe • vor 1 Jahr
