Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This one pass tight settings na spiritual settings be this ๐๐๐
32 Kommentare

Omo Babalawo don Dey do Ads

If them use material rewards preach Jesus for Una , Una go say no be say e dey work. If you no get work no food for you .

Microwave the Aseje make e hot well ๐๐๐

I dey go Spotify asap๐คฃ๐

This one na instanta evidence ๐ You must believe

Werey wan eat aseje when dem microwave ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

@Oluwase67385 I go chop am cold no Microwave am ๐

Microwave ๐ am asap

This one don leave work of the gods turn content creator ๐

I don talk am b4 say nah asheje plenty of use become great man for naija las las oo Omoh everywhere tuu ruff ajeh

Even me โฆ I go chop lol

Microwave the Aseje ๐๐๐ Omo oro

๐๐๐๐

Microwave ham sharp abeg ๐คฒ๐ฝ๐น

Where the werey dey rush Dey go, youโve enter lion den alreadyโฆ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐๐คฃ๐

Normal,, every man suppose get oรฒgun รฌsรฒyรจ for bodi

You no go microwave kee ๐๐๐๐

Werey fe warm ebo je

Lol ๐

Woo me sef go go back

Microwave eh pa pa pa ๐

So Baba lawo now do Ads..?

I don laugh my ass out

๐๐๐

Some people go believe this and go want go eat aseje...o fแบน fรฒ sanlแบน losan gangan

Show evidence

Abeg who don hear the EP yet????

I go too chop am die ๐๐๐๐

Weere! ๐คฃ๐คฃ

Na so he dey sharply work if at all make I dey on am

@theteebest ๐

You no go fear ke
