Loading video...
Video Failed to Load
This one pass tight settings na spiritual settings be this 😂😂😂
32 Comments

Omo Babalawo don Dey do Ads

If them use material rewards preach Jesus for Una , Una go say no be say e dey work. If you no get work no food for you .

Microwave the Aseje make e hot well 😂😂😂

I dey go Spotify asap🤣😂

This one na instanta evidence 😂 You must believe

Werey wan eat aseje when dem microwave 🤣🤣🤣

@Oluwase67385 I go chop am cold no Microwave am 😂

Microwave 😂 am asap

This one don leave work of the gods turn content creator 😂

I don talk am b4 say nah asheje plenty of use become great man for naija las las oo Omoh everywhere tuu ruff ajeh

Even me … I go chop lol

Microwave the Aseje 😃😃😃 Omo oro

😂😂😂😂

Microwave ham sharp abeg 🤲🏽😹

Where the werey dey rush Dey go, you’ve enter lion den already…🤣🤣🤣😁🤣😁

Normal,, every man suppose get oògun ìsòyè for bodi

You no go microwave kee 😂😂😂😂

Werey fe warm ebo je

Lol 😂

Woo me sef go go back

Microwave eh pa pa pa 😂

So Baba lawo now do Ads..?

I don laugh my ass out

😂😂😂

Some people go believe this and go want go eat aseje...o fẹ fò sanlẹ losan gangan

Show evidence

Abeg who don hear the EP yet????

I go too chop am die 😂😂😂😂

Weere! 🤣🤣

Na so he dey sharply work if at all make I dey on am

@theteebest 😂

You no go fear ke
