Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This one swallow iPad?😹
14,873 Aufrufe • vor 13 Tagen •via X (Twitter)
46 Kommentare

Na TV e swallow. Wetin be this thing nah

Lol 🤣🤣

This guy get jaw😂

Ashwear

Stop it 😭💔

😹😹

E swallow emoji

Guyyy 😭😹

Ajeh

From Apple Store

Swears 😹

Blutbad how do you know

I'm asking cos of the square shape of his face

Listen to it while it’s on mute

Yo 😹

😂

Waitin I dey hear na tomato

Lol 🤣

No he Dey use block 🧱 di pillow

Lol 🤣

Omor na God image whoona de insult like dis.🤦🏿

This one no be God image bro 😹

Bro nobody go love you oo oo 🤣

😹😹

Easy broo na still pesin spec oh.. 😆 🤣

😂😂😂😂omo Una dey talk o

With jn vampire teeth🤣

😂😂😂

If you and this guy dey fight make he no bite you

Baba , no add to my sins abeg 🫣

Wolverine?

Lol 🤣🤣

Ah like how 😂😂😂💔

Nah this guy be phone shark for Henry danger 🙃

Guy you dey talk. Ohhh 😅🤣

I know the guy he from ijew

😂🤣

He swallow iPhone duo

Yeah, the new series 😂😂😂

Una dey talk oo

Na just small talk na 😂

Kain imagination una get for here sef 😭😭 Mk dis guy dey cry 💔

this one don swallow benin sculpture

😂😂 why the head look like python head?

Grammy wayyyyyy😂😂

😭
