Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
This or nothing 🥺🥺🥺😩😩😩
150,834 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
65 Yorum

Me and someone every morning

Una own better 😩

🥱

🙃

Una dey love oo 😂

Lol 😂😂

U d laugh

No 👎🏽

You get mind ?

Yes

Motigbo...

🥴

@grok the background song please

Damn 🥹❤️

🙈🙈🙈

Hmmmm

Yeahhh

😒🥹

I love it 🥹

🥴🥴

Hmn hmn hmn

Hmmmm

😂

You don fall in love bahh 😂

I no know wetin you dey talk o

Hmmmmm 😏

Hmn

I prefer nothing 😌

This feeling😍😍

I know right

Na when relationship just start this kind things dey sup 🤣

😂😂😂😂😂

Me and girl soon ❤️

Yeahhh

Finding your person and experiencing all you've prayed for is one of the best feelings ever 🥰

Exactly 💯

Definitely me and my future man 🥰

Soon 🔜

Na who don chop belle full dey find love

🤍

This or $1 trillion dolls💵

Both

😏

Wetin Dey do all these ones?? On top tea??

Fav🤭

Ke bo febe fela why hiding your faces

Na if you go gree calm down 😒

Lol 🤣😂

Exactly

😩😩

All dis holding,I must collect one round o

All a guy needs is peace

You must fall in love before December 25th

She even give me deadline 🤣🤣🤣🤣

Mark my wordsssss

Marker ni I no do relationship. I just wan dey Make I dey enjoy myself on a low

Love is knocking get prepared to open up 💃🏽💃🏽

Maybe na you sha . Cause I no see anyone love for here

It can't be me 😂😂

@StreamviDL Download this

Make I come the do am with my village kitchen?

Y'all ladies can't contain this because you feel the guy ain't doing enough

Na only for social media e dey sweet

I dy wait for the other moment

enjoy
Benzer Videolar
Bro I’m forking beautiful 🤩 🥺🥺🥺😩😩🥰🥰🥰❤️❤️❤️❤️🥰🥰🤩🤩🤩
official_barbiecue🦅🤍
27,887 görüntüleme • 1 yıl önce
