Loading video...
Video Failed to Load
This our generation nah cruise abegiiii ๐ญ๐๐คฃ
35,677 views โข 2 days ago โขvia X (Twitter)
34 Comments

That girl Dey rage bait gan o๐๐

Something wey dem no fit accept, dem go Dey dish am out to guy

Them no see anything to sell again na why awon retired olosho

Make I use my hard earned salary take do money bouquet keh ๐๐

This generation na cruise seh ๐๐๐๐คฒ๐พ

This generation pass cruise bro I donโt even know how to describe it ๐ฉ

But not only people who do fraud make use of that kenken!!

Amawa daran oo๐

Wahala dey ooo๐๐

Ejehhh jesuuu๐๐๐ค

Your heaven nah view once Egbon yii ๐โโ๏ธ๐๐๐

Yahoo has make a lot of youth go put hand for Weytin pass them. Most of the package wey dem Dey carry give this boys na man wey don Dey 50+ dem Dey carry am give in the olden days. 22 25 years old now Weytin dem Dey put eye no be childโs play.

Gbemidebe package bawo?!๐ abi aye Awon omo yi fe baje ni?๐๐คฒ

๐๐๐

Ibadan girl just mad anyhow ๐๐

Wala wa oo ๐๐๐๐

Make Una advice me small for here ๐คฃ

Mo daran, Tori oloun, wetin be this๐ญ๐ญ๐๐๐

Omoh I follow wrong generation ๐ญ๐

Big cruise

Na Yahoo boy Go need am ๐คฃ๐คฃ

E no pass Ibadan girls jor I never jam this kinda thing for Lagos and Benin before or even hear it

๐คฃ๐คฃ๐๐คฃ๐คฃ๐

Ragebait ๐ญ๐

Who start that thing self hahaha ๐

Na to bath from January to December ooooo Omoh black magic go finish your head

Big cruise ๐

Lol ๐ ๐คฃ

Big cruise ๐ข

O gbenu tan๐ญ๐

Set of idiot, most Naija babe are insane

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ 1000 percent there boyfriend are Yahoo boys.

Eje jesu๐๐

smile
