Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
This our generation nah cruise abegiiii 😭😂🤣
35,677 görüntüleme • 2 gün önce •via X (Twitter)
34 Yorum

That girl Dey rage bait gan o😂💔

Something wey dem no fit accept, dem go Dey dish am out to guy

Them no see anything to sell again na why awon retired olosho

Make I use my hard earned salary take do money bouquet keh 🙄😂

This generation na cruise seh 😂😂😂🤲🏾

This generation pass cruise bro I don’t even know how to describe it 😩

But not only people who do fraud make use of that kenken!!

Amawa daran oo😆

Wahala dey ooo😂😂

Ejehhh jesuuu😂😂🤌

Your heaven nah view once Egbon yii 🙆♀️😂😂😂

Yahoo has make a lot of youth go put hand for Weytin pass them. Most of the package wey dem Dey carry give this boys na man wey don Dey 50+ dem Dey carry am give in the olden days. 22 25 years old now Weytin dem Dey put eye no be child’s play.

Gbemidebe package bawo?!😁 abi aye Awon omo yi fe baje ni?😂🤲

😂😂😂

Ibadan girl just mad anyhow 😂😂

Wala wa oo 😂😂😂😂

Make Una advice me small for here 🤣

Mo daran, Tori oloun, wetin be this😭😭😂😂😂

Omoh I follow wrong generation 😭😂

Big cruise

Na Yahoo boy Go need am 🤣🤣

E no pass Ibadan girls jor I never jam this kinda thing for Lagos and Benin before or even hear it

🤣🤣😂🤣🤣😂

Ragebait 😭😂

Who start that thing self hahaha 😂

Na to bath from January to December ooooo Omoh black magic go finish your head

Big cruise 😀

Lol 😆 🤣

Big cruise 🚢

O gbenu tan😭😂

Set of idiot, most Naija babe are insane

🤣🤣🤣🤣🤣 1000 percent there boyfriend are Yahoo boys.

Eje jesu😂😂

smile
