Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
This Pastor na confirm trouble maker 😂😂
Комментарии: 33

He take style observe that yansh 😂

Make he go open TikTok account he go make am

This one de find hand wey go touch am😂

This man is always funny

Na trouble maker

Which kind pastor be this omo I no fit laugh 😂😂

The man no get filter

Make I go examine my life o

He too like wahala

Wahala 😂

Una must repent

This pastor don kpo 😂

Which one I be arsenal fan. Arsenal fan,Unah no dey marry?

Lmao 🤣

Werey say I be Arsenal fan 🤣 Arsenal fan no dey marry?? 😂

Na that man wey dey always reply am I dey fyn 🤣

I love his energy

This man again ? 😂

U never marry, u done worwor finished “that line got me”

Una don see this pastor he Dey always Dey for Lagos Ikeja

Werey say he be arsenal fan 😂

"Oga why you no wan marry" "I be arsenal fan" Our humor is crazy walahi 😂

😂😂

😂😂

Him self no believe wetin him eyes see so 😂😂😂

Stop abortion e fit hook you today oooo

Bro said I be Arsenal fan

This man go get wahala for real life 😂😂😂

@Khobbybond 😄😄😄

😂😂😂

If dem never beat one of these people like this dem no go ever rest. This is pure abuse of people, religion need to be seriously regulated to avoid all these things.

E no real 😂

God abeg o
Похожие видео
Sensitive content
This one na confirm olosho 😂
SALT
301,402 просмотров • 3 лет назад
