Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

This peller no just get sense 🤦🏻‍♂️

333,606 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 11

Фото профиля Cruise-lord 👑
Cruise-lord 👑1 год назад

😂😂😂😂😂😂

Фото профиля Solar Heavy
Solar Heavy1 год назад

you never heard this before

Фото профиля JEWEL🥹❤️‍🔥
JEWEL🥹❤️‍🔥1 год назад

Mumu boy Dey talk go mention person papa and mama🙄🙄

Фото профиля DAMI FOREIGN🥶
DAMI FOREIGN🥶1 год назад

Na Jarvis I blame

Фото профиля Him
Him1 год назад

This TikTok don really enter this boy head! Watin make ham dey call person mama now

Фото профиля starlove iz badable
starlove iz badable1 год назад

I’m now liking this guy peller 🤣🤣🤣

Фото профиля DAMI FOREIGN🥶
DAMI FOREIGN🥶1 год назад

U sef mumu

Фото профиля Capable Degeneral🇳🇬🔥
Capable Degeneral🇳🇬🔥1 год назад

PELLER and javis go jxt dey whine una like say Dem get any issues 🔥 buh behind the camera nah LOVE ❤️ ASAP ‼️

Фото профиля Cruise-lord 👑
Cruise-lord 👑1 год назад

If he get sense how e wan take Dey chop 🤣🤣🤣

Фото профиля Nozy Funky Diablo
Nozy Funky Diablo1 год назад

😂😂😂

Фото профиля JEWEL🥹❤️‍🔥
JEWEL🥹❤️‍🔥1 год назад

This Peller go too stingy for future o Look am well

Похожие видео