Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
This romantic conversation between two love birds has got people talking 👀
33 Yorum

Something wey some people dey close eye chop because of chronic konji, e reach your turn you turn am girlfriend 😂

See ogogoro for her hand na

This kine relationship nothing dey break am O, they love each other like mad 😂😂😂

Make this kind love avoid me

Gf wey Dey drink origin 😭😭😭

These two are just wasting each other’s time. This situationship is not leading anywhere.

AWWW I’M JEALOUS 😂 😂

Lowkey, the guy really likes her vibe. After this fight, another round for bed. The toxicity can't make him bored, but they will still not get married later for sure.

Aaaah which kind love birds be this 😂 😂 she even carry alcohol for hand oo 😭

Nah the preparation for d knacking dem dey do so.... That's their love language, from the video u can see her going to the room already...

Two drunkards in love.

You dey date person wey dey drink lakoko you never ready, na their love language be this, cos as she enter if the guy enter with her na there the quarrel end, later you go say you no know where you see am

You see that "GOD GO PUNISH YOU" the moment It comes out of your mouth. 💔

The guy dey use joke explain her future for her but she dey count am as cruise... When the girl way go do all these things comes, your matter na oti lor.

As I don experience women reach, i no ever make the mistake of dating any girl wey be say we both dey drink or smoke You go dey drink or smoke and your girlfriend go sit down dey do the same thing too Who wan dey control who ? See these ones for example No single respect

Dey play They will soon break up soon

Chai, you no carry eye go market before you decide say na this one you wan take do gf? 😂,I no need look you twice to judge a book by it's face oh, cover.

Two toxic individual

Na the sex keep the guy locked with this toxic girl with no home training soon she go get belle born one born 2 marriage don start and the boy go later cry because na steady fight for that house

Girl wey dy drink, no be even normal drink orijin. Godforbid bad thing🤮

I know a Warri bae when I see one

You get girlfriend so?

And you this unfortunate void still Dey under one roof de exchange words 😂 The girl too useless gan

Why didn't they complete the insult rhyme? "You dey craze! You dey mad!! You dey kponkolo cigar!!! You no go marry oyibo, You go marry okpolor!!" Abi no be so dem dey sing am?

Room dey inside kitchen Abi na store ⁉️

Pursue her before you go kpai person daughter oo or before person daughter kpai you…

My brother, dem no Dey complain for that kain thing. Enjoy your time with her and let her leave. When you don ready for marriage, you know what to do. No be today na.

I no know which one I fear pass inside babe wey dey drink beer or babe wey dey drink origin bitters raw. 😨

Werey Dey find dry cleaner wey go Dey help am wash him clothes 😂😂

You no fit do house chores but you sabi take ogogoro 🤣🤣🤣

See babe face first God Abeg oh

Thr guy sha Dey pound her anytime so enjoy her company lol

See Wetin you Dey call gf ozuor
