正在加载视频...
视频加载失败
This Sabinus pikin too sabi abeg 😂😂
11 条评论

Modre1 年前
I don laugh go break Sophie lambo side mirror 😂

Sensibo1 年前
📷 A tough day in the jungle—how does this sloth overcome it? The twist you didn’t see coming

michael joel1 年前
Person talk say for this app yesterday say this boy just dey make noise say him no funny @all. Some people just need to continually take their med so that they no go dey yarn nonsense.

JEWEL🥹❤️🔥1 年前
When I was this age I was playing sand soup and making grasshoppers sand house with my brother😏😏 This pikin ehn😹😹

Ken Ngwoke1 年前
Omo they delivered properly. The man of the house though😁

JEWEL🥹❤️🔥1 年前
“Owner of the house sef de cry?” That one enter😹😹😹😹😹😹

Afeeeeeeez1 年前
Man of the house dey cry Who born this three children 😂😂

Henzzy1 年前
This guy 😂😂

Abbie🤎👜1 年前
Man of the house Dey cry 🤣

Mathew Omo Simon1 年前
Why man of the house go dey cry😂😂

EZENWA™💫1 年前
Man of the house sef dy cry😂
