Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This slap no kon too much like this? 😭😭
11 Kommentare

D'Grammy Boivor 1 Jahr
If una don act finish make una update us

Solar Heavyvor 1 Jahr
that's interesting, but what do you think of this?

Salahuvor 1 Jahr
It should better be skit Abeg 🚶🚶🚶🚶🚶🚶🚶🚶🚶

MFON ABIAvor 1 Jahr
If this happens in real life, Run for your dear life. Women, keep your hands to yourself.

𝙿𝚛𝚒𝚍𝚎 𝚘𝚏 𝙻𝚊𝚐𝚘𝚜vor 1 Jahr
If her papa na soldier sev i no go take am easy

estherspace 🇳🇬🇹🇬🇮🇪vor 1 Jahr
Why slapping a man that’s disrespectful

FobeCyrilvor 1 Jahr
Wahala jam problem, bros be like Jesus for the first time🤭 he no turn the left ear tho

TOPKIDvor 1 Jahr
Inside me and her one person go dey ground!

Maks ForYouvor 1 Jahr
Lucia should please come out and talk o This slap too much o🥹

Rae🧸7️⃣vor 1 Jahr
E no even reach

Gemini ♊ Majorvor 1 Jahr
Why today come be like boxing day 🥊 like this ?😁😁
