正在加载视频...

视频加载失败

This slap no kon too much like this? 😭😭

935,540 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

11 条评论

D'Grammy Boi 的头像
D'Grammy Boi1 年前

If una don act finish make una update us

Solar Heavy 的头像
Solar Heavy1 年前

that's interesting, but what do you think of this?

Salahu 的头像
Salahu1 年前

It should better be skit Abeg 🚶🚶🚶🚶🚶🚶🚶🚶🚶

MFON  ABIA 的头像
MFON ABIA1 年前

If this happens in real life, Run for your dear life. Women, keep your hands to yourself.

𝙿𝚛𝚒𝚍𝚎 𝚘𝚏 𝙻𝚊𝚐𝚘𝚜 的头像
𝙿𝚛𝚒𝚍𝚎 𝚘𝚏 𝙻𝚊𝚐𝚘𝚜1 年前

If her papa na soldier sev i no go take am easy

estherspace 🇳🇬🇹🇬🇮🇪 的头像
estherspace 🇳🇬🇹🇬🇮🇪1 年前

Why slapping a man that’s disrespectful

FobeCyril 的头像
FobeCyril1 年前

Wahala jam problem, bros be like Jesus for the first time🤭 he no turn the left ear tho

TOPKID 的头像
TOPKID1 年前

Inside me and her one person go dey ground!

Maks ForYou 的头像
Maks ForYou1 年前

Lucia should please come out and talk o This slap too much o🥹

Rae🧸7️⃣ 的头像
Rae🧸7️⃣1 年前

E no even reach

Gemini ♊ Major 的头像
Gemini ♊ Major1 年前

Why today come be like boxing day 🥊 like this ?😁😁

相关视频