Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
This suspect challenge cos cause wahala soon.
46,807 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 8

Joshua Aroke1 год назад
At least everyone in the industry knows that Sirbalo no funny at all

Israel Steve1 год назад
Update: that guy! The one wey dem talk say e no fit afford Range Rover.. the werey fit but Tesla

Amylicious 💕1 год назад
First fact was true, on the bright side second guy Dey always see food chop, atleast he don get small flesh for body

Zaza1 год назад
This guy go afford range sha, na agba o

Owolabi olajide1 год назад
😂😂😂

realjera1 год назад
Great to seee yawa with these guys 😂 😂 😂

Olaferanmi1 год назад
The truth is bitter my guys🤣🤣🤣

Ikechukwu Smart1 год назад
The last you and who got me 🤣🤣🤣
Похожие видео
1:09
Sensitive content
People sha like wahala cos which kain question be this again? 😭💔
Oyindamola🙄
174,573 просмотров • 6 месяцев назад
