Loading video...
Video Failed to Load
This thing wey producers Dey do no good oh 😢
40,994 views • 9 months ago •via X (Twitter)
32 Comments

If she made it to the big screens, you'll never hear this because it's going to be a lifelong secret. Why this is on the internet shamelessly is because she got nothing in return for the sex. For her to be this shameless about it means she'll do it again given the chance.

“Don’t judge people by their past”🤡

Just imagine, tomorrow now one Yeye man go carry am keep for house

If u used no present ursef like ashana dem no go treat u like one

I swear - when they call women chicken brain, I used to get annoyed ... but not anymore, I have seen the light

If no be ashawo were dei your eyes why u go allow 3-4 people knack u just because u wan act 😒

Sorry your time will come

Why dem no go knack u when u are desperate to become Regina abi Destiny Etiko, ana ezuzu ari up and down u are acting movie my foot.

Ashawo kobo kobo🙄

Most of you are prostitute that want to do movies, that’s why it’s always easy for them to sleep with una😏

Does it mean people don’t have shame again in this world?

This one wey de happy say them knack her wey you for de feel embarrassed you de shake yansh de happy say you pay for form them whine u knack u

If she had made it to the big screen all you will hear is hard work

If you just look the girl you go just know say she self na Olosho she be

😩😩😭😭

Now you understand why your people said…..you can’t marry an actress.

All this one no concern Preeq wey go knack you 😂

How many times una wan post this tin??

Ndo nne

She for happy say them give am eye of the Gods atleast dem try 😂

Shame no dey again ooo

You sef why you neck everybody 😒?

Na y those so called directors and co dey die anyhow cuz they use people anyhow

She say your favourite wetin again

To think she is even excited that she was scammed and different men slept with her....

It's good as social media content creation is making you guys come out on your own, so as to make us identify your kind 🙂

FROM YOUR BOLDNESS TO POST IT YOUR ENJOYED THE G- UNIT , YOU HAVE PRACTICED HAVING MULTIPLE HUSBANDS

She say she be fine girl na 😂

No worry, just endure

Women dey see something oòo, so u were not aware how the industry works

She kuku be ashawo bfr so all good🤣

If to say na porn she go act e for better... At least them for they pay her for each knacking
Related Videos
Asake no normal Person wey just blow Dey do this kind thing ? 😂❤️
Thommy🌴🪖
21,806 views • 7 months ago
