ๆญฃๅœจๅŠ ่ฝฝ่ง†้ข‘...

่ง†้ข‘ๅŠ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ

This useless boy has come again ๐Ÿ˜‚ โค

200,419 ๆฌก่ง‚็œ‹ โ€ข 11 ไธชๆœˆๅ‰ โ€ขvia X (Twitter)

35 ๆก่ฏ„่ฎบ

Bello Oluwatosin โœ๏ธ๐Ÿ’Ÿ ็š„ๅคดๅƒ
Bello Oluwatosin โœ๏ธ๐Ÿ’Ÿ11 ไธชๆœˆๅ‰

This guy eyes don too see shege for girls hands ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ๐Ÿ˜‚

๐Ÿคก ็š„ๅคดๅƒ
๐Ÿคก11 ไธชๆœˆๅ‰

Fanta dey kill me seh ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Ichie 3Clans ็š„ๅคดๅƒ
Ichie 3Clans11 ไธชๆœˆๅ‰

You are a Vegetarian? Am I Jehovah that promised to feed you like his sheep?๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

KENECHUKWU ็š„ๅคดๅƒ
KENECHUKWU11 ไธชๆœˆๅ‰

โ€œFive roommate nwecharu ukwu jiโ€ ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Angel Rafa ็š„ๅคดๅƒ
Angel Rafa11 ไธชๆœˆๅ‰

Na who don balance financially dey balance him diet ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Echefulachi ๐Ÿ–ค๐Ÿ–ค ็š„ๅคดๅƒ
Echefulachi ๐Ÿ–ค๐Ÿ–ค11 ไธชๆœˆๅ‰

Some of this girls eat like homeless people when they visit a man ..

Ben Harry ็š„ๅคดๅƒ
Ben Harry11 ไธชๆœˆๅ‰

This guy has something with ogbono soup, probably that's his favorite soup๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Obi ็š„ๅคดๅƒ
Obi11 ไธชๆœˆๅ‰

I just dey diet dey go I no no when I go balance.๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Somtochukwu ็š„ๅคดๅƒ
Somtochukwu11 ไธชๆœˆๅ‰

Ogbono soup that has been warmed to the point where you can no longer differentiate it from organic soap is crazyyyyโ€ฆ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ This boy dun see things๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Pastor Chidi Ohanum. ็š„ๅคดๅƒ
Pastor Chidi Ohanum.11 ไธชๆœˆๅ‰

Hahahahahaha ๐Ÿ˜‚ This boy no well walahi... "Vendor we go dey supply you grass..." ๐Ÿ˜‚

LOCAL BASTARD ็š„ๅคดๅƒ
LOCAL BASTARD11 ไธชๆœˆๅ‰

"Is either golden morn or golden moan"

Donald ็š„ๅคดๅƒ
Donald11 ไธชๆœˆๅ‰

Talks like this one. ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Iโ€™m Collins ๐Ÿ‘‹ ็š„ๅคดๅƒ
Iโ€™m Collins ๐Ÿ‘‹11 ไธชๆœˆๅ‰

Jesus. Never laughed this hard in months ๐Ÿ˜‚

๐Ÿ’ก of the ๐ŸŒ ็š„ๅคดๅƒ
๐Ÿ’ก of the ๐ŸŒ11 ไธชๆœˆๅ‰

Na man dey do man sha ๐Ÿ˜‚

BIG CHU ็š„ๅคดๅƒ
BIG CHU11 ไธชๆœˆๅ‰

This Fanta guy they give me serious joy. His contents are top notch๐Ÿ’ฏ

Obinna Okoro ็š„ๅคดๅƒ
Obinna Okoro11 ไธชๆœˆๅ‰

"You're a vegetarian. Owu mu ga e feed gi vegetable? Awunu m Jehova that promised to zuo gi di ka aturu?" "You're a vegetarian. Am I the one to feed you vegetables? Am I Jehovah that promised to feed you like a shepherd feeds his sheep?" Fanta ti ya werey. The boy is mad. ๐Ÿ˜‚

Victor, son of Alex. ็š„ๅคดๅƒ
Victor, son of Alex.11 ไธชๆœˆๅ‰

This boy is useless....๐Ÿ˜ญ

CheeseCake Named Desire. ็š„ๅคดๅƒ
CheeseCake Named Desire.11 ไธชๆœˆๅ‰

E say "Una go warm ogbono soup till e stop to draw" ๐Ÿ˜ญ This boy na mad person ๐Ÿ˜‚

Giovanee ็š„ๅคดๅƒ
Giovanee11 ไธชๆœˆๅ‰

Wait did I just hear that ogbono soup dey get stroke ? ๐Ÿ˜‚

๐Ÿ…—๐Ÿ…”๐Ÿ…๐Ÿ…“๐Ÿ…ก๐Ÿ…˜๐Ÿ…ง_๐–”๐–‹_ ๐Ÿ…ž๐Ÿ…ฆ๐Ÿ…”๐Ÿ…ก๐Ÿ…ก๐Ÿ…˜๐Ÿ”Œ ็š„ๅคดๅƒ
๐Ÿ…—๐Ÿ…”๐Ÿ…๐Ÿ…“๐Ÿ…ก๐Ÿ…˜๐Ÿ…ง_๐–”๐–‹_ ๐Ÿ…ž๐Ÿ…ฆ๐Ÿ…”๐Ÿ…ก๐Ÿ…ก๐Ÿ…˜๐Ÿ”Œ11 ไธชๆœˆๅ‰

โ€œNo be who don balance financially dey balance en diet?โ€ ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Damilare ็š„ๅคดๅƒ
Damilare11 ไธชๆœˆๅ‰

I swear uno need understand the mix in between bfr you burst laugh!!!!๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Ma_Queen๐Ÿ›กโญ•๏ธ๐Ÿป ็š„ๅคดๅƒ
Ma_Queen๐Ÿ›กโญ•๏ธ๐Ÿป11 ไธชๆœˆๅ‰

Osi no waist bead and bumshort๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ ndi balance diet ohh

Emy Clems( Always praying for a better Nigeria) ็š„ๅคดๅƒ
Emy Clems( Always praying for a better Nigeria)11 ไธชๆœˆๅ‰

Jehovah ga azu gi, di ka aturu๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Olawale Farouk(OT'S) ็š„ๅคดๅƒ
Olawale Farouk(OT'S)11 ไธชๆœˆๅ‰

Wetin concern me with balance diet Me we just dey chop anything wey i see make i no die yet๐Ÿ˜‚

ANIFOWOSE ็š„ๅคดๅƒ
ANIFOWOSE11 ไธชๆœˆๅ‰

Na who done balance financially dey eat with food menu

ARUSI ็š„ๅคดๅƒ
ARUSI11 ไธชๆœˆๅ‰

Ogbono soup go lose elasticity ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

@realproperman ็š„ๅคดๅƒ
@realproperman11 ไธชๆœˆๅ‰

This boy and that girl doing indaoboski anytime I see their post my mood must be lit

CityGuard ็š„ๅคดๅƒ
CityGuard11 ไธชๆœˆๅ‰

"I just dey diet dey go" no be lie

Maduabuchi ๐Ÿ‘Œ ็š„ๅคดๅƒ
Maduabuchi ๐Ÿ‘Œ11 ไธชๆœˆๅ‰

Nnam biko just dey diet dey go jarriii, there is balance at the end of the tunnel๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

EzeUgo ็š„ๅคดๅƒ
EzeUgo11 ไธชๆœˆๅ‰

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ he made some valid points

TechBoi ็š„ๅคดๅƒ
TechBoi11 ไธชๆœˆๅ‰

"Na who don balance financially dey eat balanced diet " -Fanta 2025 ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

๐Ÿผ ็š„ๅคดๅƒ
๐Ÿผ11 ไธชๆœˆๅ‰

i just dey balance dey go make i for no die yet!

Bonafied แปŒTร Boi๐Ÿค™ ็š„ๅคดๅƒ
Bonafied แปŒTร Boi๐Ÿค™11 ไธชๆœˆๅ‰

Make I dey diet dey go, soon I go balance am ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

ash ็š„ๅคดๅƒ
ash11 ไธชๆœˆๅ‰

this part ๐Ÿ˜ญ๐Ÿคฃ

$#โ‚ฌยฅ! ็š„ๅคดๅƒ
$#โ‚ฌยฅ!11 ไธชๆœˆๅ‰

Till ogbono stopped to dey draw ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

็›ธๅ…ณ่ง†้ข‘